"Miracle" lyrics

Mayne Cross & Jaywillz Lyrics

"Miracle"

Miracle
Oh yea yea
Oh oh yea yea
Somebody
Mira mira Omo it's a miracle
Mira mira Omo it's a miracle
Mira mira Omo it's a miracle
Mira mira

I can be what
I really can be
Oga you check am and see
As I no dey do holy holy o
And na me dey tell obi obi o

My gbedu sweet like vitamin c
And I dey move militancy
Me I no fit dull God forbid
Because Ebere na my lead ooo

Na me dey jonze
Na me dey give dem melody
Na me dey pose
Na person get ceremony
I can handle my friends
Lord protect me from my enemies
It's a bigger pity I busy dey write my history

Ahhh yeaaa
Mira mira Omo it's a miracle
Ahh yooo
Mira mira Omo it's a miracle
Ahh yea
Mira mira Omo it's a miracle
Aahhh yooo
Mira mira Omo it's a miracle

I stand ten toes on my foes
Ayoo
My fire still dey burn the kettle never cold
Ahhh
The kettle never cold
Ahhh
I stand ten toes on my foes
Ahhh
My fire still dey burn the kettle never cold
Ahhhhh
The kettle never cold
Ahhhh
I stand ten toes on my foes
Ahhhh
My fire still dey burn the kettle never cold
Ahhhh
The kettle never cold
I stand ten toes on my foes
Ahhhh
The fire still dey burn the kettle never cold
Ahhh
No no no no

Anywhere wey you see me just billy me
Ah
Boys dey on low
But boys dey on dough
You can never take away my energy
This life ooo
Many tragedies
Cos I was so low
And I was so broke
Life on the outside
Nigga it was so cold
My life on merry merry
From scratch already ready
I know e pain many
Omo ogbono feli

Ahhh yeaaa
Mira mira Omo it's a miracle
Ahh yooo
Mira mira Omo it's a miracle
Ahh yea
Mira mira Omo it's a miracle
Aahhh yooo
Mira mira Omo it's a miracle

I stand ten toes on my foes
Ayoo
My fire still dey burn the kettle never cold
Ahhh
The kettle never cold
Ahhh
I stand ten toes on my foes
Ahhh
My fire still dey burn the kettle never cold
Ahhhhh
The kettle never cold
Ahhhh
I stand ten toes on my foes
Ahhhh
My fire still dey burn the kettle never cold
Ahhhh
The kettle never cold
I stand ten toes on my foes
Ahhhh
The fire still dey burn the kettle never cold
Ahhh


You May Also Like
Cheque - "Pray" You be like everything wey I pray for You be like everything wey I pray for You bad, you set, you dope you know I wan take you to my mama yo You be like everything wey I pray for O come and give me...
2Baba & Falz - "Rise Up" As gbege dey happen around the world And the news wey full for air Dey make liver dey fail you Dey make spirit dey dampen So, ma guys na your eyes you go sharpen You need to take care of yourself Cos...
Goya Menor - "Grace" Ha, Goya Menor I heard that you're looking for Lade o (Menor) Hmmm yeah eh If I say (ah) Make I think am make I reason am E plenty die (Uwe?) Nor be say na me do pass but I nor carry last...
Zinoleesky - "Loving You" (Niphkeys) (Niphkeys) She say you be my man And then I'll be your woman I'm very willing, I'm ready to be your dad You take me places I've never been before This love is crazy shey you wan testing...
Ruger - "WeWe" Aye! Woyo Woyo Woyo Ahn! Me nah fit lie you're an angel in a demon body That's why me nah hesitate to screw you She walk through the hallway with her scented body Cologne make a man nose dey hmmm...