"Amber Rose (Remix)" lyrics
Marvel & Joeboy Lyrics
"Amber Rose (Remix)"
Girl I'm in the mood, come and give me clues
Cause my heart running like it's on the loose
I follow all your rules
Your command be my truth
You got my heart burning for you and for you
Doctor said iyoo overdose
E dey kill person say make I compose
I no send iyoo, I'm your host
Come possess my body like e Holy Ghost
You no need rent iyoo, Amber Rose
Occupy my body like say na your post
When we're done iyoo you go know
You go know you go know
You go know you go know, yeah yeah
Wetin be this I dey see so
Ileke dey shake when she roll am
E dey cool my body when I hold am
Oh my oh my oh my
Ready to go all the way
I no wan dey for street not again, oh wey
Shawty my lover
Killing me slow ma, one time, ah ya ya
Amber Rose
Mami no lie you fine o
I go dey fall when you dey my side o
All I dey find na you get am o, my all all, Amber Rose
Wetin you do me like o
I don't need nothing else beside you
Ewe, Amber Rose baby
I'm all yours iyee Amber Rose
If you need my loving I dey for my post, I dey for my post
Hmmm Amber Rose
If you need loving I dey for my post, I dey for my post
Hmm hmm hmm Amber Rose
If you need loving I dey for my post
Huh huh huh huh, for my post
Come possess my body like the Holy Ghost, eh wey
- AZLyrics
- J
- Joeboy Lyrics
You May Also Like
Johnny Drille - "Only God Knows (Beautiful Mind)" Happy girl on the outside
Prettiest smile
But she losing her damn mind
She cry every night
Nobody cares
Nobody hears
When she calling for help
So many friends
But nobody there
She'd a loner (loner)...
Omah Lay - "temptations" (BGRZ this is a banger)
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin aboy for do
In all of these temptations,...
Mavins, Boy Spyce & Magixx - "You" Wahala
Yeah
Mi amor
Mon ami
And as you can see (Mhm)
I no fit sleep
If I never thought about you
You're my addiction (Oh)
Yes, I'm on lean (Mhm)
I no fit fall
If I never fall for you (Oh Lord)...
Rod Wave - "Break My Heart" Have you ever felt like being somebody else? (Somebody)
Feeling like the mirror isn't good for your health?
(Pipe that shit up, TnT)
Every day, I'm trying not to hate myself
Tryin' not to-, tryin'...
DJ Neptune & Ruger - "Bienvenue" Choke Boi
Greatness
I've never seen a girl like you
Swear down down
She ah say bienvenue
You're welcome
See your waist brand new
What a bambam
Girl after you, na you
DJ Neptune
See, gyal move to...