"temptations" lyrics

"temptations"

(BGRZ this is a banger)

How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin aboy for do

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up


Writer(s): Kevin Mike Gbaguidi, Stanley Omah Didia, Kyle Jack Monkman Flamigni
album: "Boy Alone" (2022)
Omah Lay - Boy Alone album cover
i
reason
(Deluxe Edition Bonus Track)
come closer
(Deluxe Edition Bonus Track)
it's yours
(Deluxe Edition Bonus Track)
imagine
(Deluxe Edition Bonus Track)
joanna
(Deluxe Edition Bonus Track)
soso (Remix)
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Tems - "Mr Rebel" Yeah... Mr Rebel Mr Rebel are you there? Are you talking to me? Are you calling to me? Fall in my arms Mr Rebel Come in my heart Mr Rebel Yeah... Mr Rebel are you there? Are you on me? Are you...
Tiwa Savage - "Keys To The Kingdom" The other sun and the moon bow for you But you won't open your eyes Omo oba, ma gbagbe Ranti Oruko Baba e Oh Tick tock, pretty baby You can get it back, don't you waste it To grow from your past,...
Rema - "Addicted" Oh yay yay yay Ou yay ou yay ou yay (I'm surfing) Oh yay yay yay nah Ou yay (I'm gone) You're addicted to the lifestyle Girl I know girl I know girl I know Please baby can you take it slow Every...
DaVido - "If" My money my body na your own (Is that we all, baddest) If I tell you say I love you o My money my body na your own o baby Thirty billion for the account o Versace and Gucci for your body o baby No...
Bella Shmurda x Zlatan x Lincoln - "Cash App" Ice on my neck Ice on my wrist Many days I never sleep Aya aya (its dopesticks baby) Hunter hunter Hunter hunter Everyday I'm chasing good life Tire tire Tire tire Rollercoaster never tire Aya Ya...