"Halle" lyrics

"Halle"

I no wan lie everyday that I close my eyes, trouble dey my mind
Wey dey make me no fit to smile
And I pray Jah you try and ease my mind
'Cause many times water comot for my eyes and mans been smiling, oh oh
'Cause I no say dem be many wey no want to see man smile
And demma pray everyday to dey make say my face no shine
For this my case oh my shoe guy must to shine
See that's Jah's plan for my life
And I know say he no go ever stop to dey bless my life

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me, for dem wey no like me

O na many many man
No fit to understand God's
I no come here to yarn okpata yarn
He carry me up when I was down
Wetin my eye dey see they no know
As I dey take dey grind they no know o
They no fit go the place we don go
Na baba God e do am for sure
So I say eh, eh

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me, for dem wey no like me

Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke o
Halle, halle, halle, halle, Hallelujah mo ke
Yawa dey e dey gbagbe gbagbe
For dem wey no like me, for dem wey no like me (o na na)
Many many man
Many many many man
Many many many man


Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus, Emmanuel Nwosu, Samuel Adetiloye, Momoh Luke
You May Also Like
Omah Lay - "Bad Influence" You gotta do it Yeah you gotta do it Every day every time in every single place you find yourself you gotta do it You gotta go crazy bruh and that it goes on for for ever Yeah it does I'm rolling on...
Koffee - "Gifted" Ooh yeah Yeah Yeah Level up Spain Town, we original Ina Jordans, so we stepping out Jah Jah light shine pon mi retina Him a guide all the steps I take, yeah Guiding the steps I take, whoa Young but...
Oxlade - "DKT" Yeah, oh no, yeah Dis kind thing, no Fi make me go crazy Kiss your body You know say you love me Tomorrow you be lowkey Trying to reach you all night But I've been unlucky I don't want you to lie...
Sauti Sol - "Afrikan Star" Yea yea yea yea... Oh yeah yeah... Yeah! You got it all going on with your body You got it all baby Your papa Uganda, your mama Burundi My African star baby na Umeumbwa ukaumbika, yeah Sura, shepu...
Sarz & WurlD - "SWEAT" Take me high take me low no sorry Don't be afraid just grab what you like When you're on me Tonight no be play play Run it anywhere no dey fear fear I want everyday no dey tey tey The way you work...