"Hey Father" lyrics

"Hey Father"

How many times I go talk am
I no do cock and bull
If I wan fall, I recover
When nobody send, it's cool
Dem be wan dey whine me
But they misunderstood
Who work and pray go dodge ekwensu
Been that way for days

So wetin?
Why you hating?
Celebrating, all my wins
I am motivating, while you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating, God save me
Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yhh
I no dey beg nobody to love me ah

Hey Father
Shine your light on me
Open my eyes o, so I can see
Ye, hey Father
Shine your light on me
Open my eyes o, so I can see

What do they want from me
What do they need from me
I don see something
Counting all my money
You wan kon dey block my bag
God go punish you
Olohun dey go get issue
Walahi, I go rubbish you
You go need tissue
Zazu go reason you
Zeh ko to zeh ri o ah

So wetin?
Why you hating?
Celebrating, all my wins
I am motivating, why you wasting time
We no dey on top of the same thing
I am fornicating, God save me
Dem dey find me, dem no go catch me ah, ohh yhh
I no dey beg nobody to love me ah

Hey Father
Shine your light on me
Open my eyes o, so I can see
Ye, hey Father
Shine your light on me
Open my eyes o, so I can see


Writer(s): Joseph Akinfenwa Donus, Banjo Kayode
You May Also Like
Lojay - "MOTO" When it's cold and clouds are raining outside o Do-do Girl I'll bring I'll bring a blankie your way-way Do-do And if things go bad, you're on your last card o Do-do Oh I'll bring, I'll bring a lotto...
Timaya - "Buru" Ooh aii Wetin dey save me na my most high Nothing can be bigger than my God Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Wetin dey save me na the most-high For this life, nothing can be bigger...
Adekunle Gold & Simi - "Look What You Made Me Do" Look at me now, a victim of my pride I made a vow you'd never catch me falling Oh what a life, it caught me by surprise Now I dream of you and my heart is throbbing Look what you made me do Look...
JAE5 & Lojay - "Sweet Love" Sweet love love love love love love Sweet love love love love love lo lo lo All of my advances Only wish she was priceless I no get any side piece Only you sheer jealousy For your nigga too toxic You...
Lasmid - "Running" Charger All I do Is to keep it real and cool What I cannot do I no go do Myself like I go fi do am No I won't Person who You de do am good Go fit to kill you All I know is we for dey g o We for dey...