"Give You Love" lyrics
"Give You Love"
(feat. L.A.X)
Hmmmmmmmmmm
Yeah yeah yeah
Mr lover lover
Rasaki
(Juls baby)
I fit to marry you owe
I fit to marry you nana
I fit to give you love
I fit to show you love
I want to marry you nana
I want to marry yeah
I fit to give you love
I go to east and west just to find my lover
I go to north and south just to find my lover
No dey play with my love
Abeg no play with my love
Rasaki no b gentleman
But him go show you love
Other girls dem b sarewa sarewa gba
Mami na you b the realist
Anything I tell you say mami no b lamba
Na you b the realist
Timba Timba Timba so pe
Won ni mo so pe so pe
Tolubola folashade
Ole mi mofe Bimpe
I fit to marry you owe
I fit to marry you nana
I fit to give you love
I fit to show you love
I want to marry you nana
I want to marry yeah
I fit to give you love
Girl you know your body nice
I swear I no go let you go
Girl you know your body nice
I swear I no go leave you oh
Mami bad bakalim no silicon
Oh nana nanana
Mami nice for me cute with her chimi on
I no go let you go
Can't you see that I love you yeh
Wo bi se se mi o
Can't you see that I need you yeh
Dakun ma fi mi le
Timba Timba Timba so pe
Won ni mo so pe so pe
Tolubola folashade
Ole mi mofe Bimpe
I fit to marry you owe
I fit to marry you nana
I fit to give you love
I fit to show you love
I want to marry you nana
I want to marry yeah
I fit to give you love
(Juls baby)
Girl you know your body nice
Girl you know your body nice
I swear I no go let you go
Girl you know your body nice
Girl you know your body nice
I swear I no go let you go
Writer(s): Tobias Karlsson, Morton Danielsen, Julie Vikestad Olsen
- AZLyrics
- J
- Juls Lyrics
album:
"Leap Of Faith" (2017)
You May Also Like
Omah Lay - "Lo Lo" I just want lo lo (I just want to love you)
I just want lo lo (I just want to love you)
I just want lo love you (I just want to love you)
I just want lo lo
I just want lo lo
I just want lo lo
I just...
Jean Dawson - "Die For Me" I bet somebody
Loves me now
After I've died we will see
Don't show up at my funeral
If you won't die for me
I've been stuck inside this little loop
I wake up every morning wishing I was
Next to you...
Skepta & Portable - "Tony Montana" (JAE5) Big Smoke pelu tobacco oh
Tony, Tony, Tony Montana oh
Wacko, psycho
I want to explode
Fire oh, ginger oh
Somebody, pour me water oh
I dey on my own
Waka jeje, make we no jam agbako Yeah, I...
WizKid - "Frames (Who's Gonna Know)" No do me wayo, I no dey involved
No dey me something wey go make me stress
Give me less of that
Give me more of you
Give me something I'll never want to lose, yeah
Mami, you making me lose my eyes...
Blxst & Offset - "Risk Taker" Aye
Baby they can't
Keep up
Whoever talked down on you gotta speak up
You in your bag once again
You can't be touched
I got a bag I can spend it don't mean much
Hmm
We can vacay when your week up
Or...