"PERFECT" lyrics
Juls, KOJO BLAK & Minz Lyrics
"PERFECT"
(Juls, baby)
All I dey see be your bumbum, eh
And I fit empty my account, eh
I get gun for your bumshort, eh
Na only you fit to enjoy me
Girl, you dey sweet like jollof, eh
And I go chop am, wipe mouth, oh
Make I no bite my fingers, oh
Come, make I tap your palm wine, oh
Adoley, no go lemme, eh
(Kaashimi lɛɛ magbo)
This kele want scatter my head
For your sake I fit cross any border, eh
I fit do anything wey go make you dey okay
(Ŋmɛnɛ matso ŋmɛ)
You got me in the mood
Sɛ nea woyɛ mame naane
Sɛ nea woyɛ mame naane
You got me in the mood (mood)
Sɛ nea woyɛ mame naane
Sɛ nea woyɛ mame naane
Ọrọbọ pẹlu lẹpa k'ọn ma jo (ko jo)
Ọrọbọ pẹlu lẹpa k'ọn ma jo (ko jo)
Ọmọge, no whine me, ah-ahn-ah-ahn
O n cho, o n cho
Your body fuego (ego)
Nyame fuego (ego)
Oh na, na, na, na iko
Oh na, na, na, na, na, na iko
Body bounce
Ọmọge, let your body bounce
Girl, I really like all of your body tats (tatto girl)
I don't give a fuck about your body count
Just show me that you got me, and I got you, ma ṣe worry, ah
Yeah, matter no fit cast, yawa no fit gas
I dey for you now, I dey give you cash
Emi Animaṣahun
Alubarika ni mo n gbadura
Make I burst your aza o (za o, za o)
I'll do anything if your body allow, ow, ow
Adoley no go lemme, eh
(Kaashimi lɛɛ magbo)
This keke want scatter my head
For your sake, I fit cross any border, eh
I fit do anything wey go make you dey okay
(Ŋmɛnɛ matso ŋmɛ)
You got me in the mood
Sɛ nea woyɛ mame naane
Sɛ nea woyɛ mame naane
You got me in the mood (mood)
Sɛ nea woyɛ mame naane
Sɛ nea woyɛ mame naane
Writer(s): Aminy Oluwadamilola Adedolapo, Isaac Nii Yemo Odoi, Julian Nicco-annan
- AZLyrics
- J
- Juls Lyrics
EP:
"Jigi Jigi Vol. 2" (2026)
2AM IN RIO
You May Also Like
WSTRN - "Professional Love" I put my suit on so I look classier (Fashion)
Loud pack make you happier
She take any plantain, not the ackee, ah
Browning with the batty, ah (True say)
If I give you love (Only)
Professional love
If...
WizKid - "True Love" Faaji lawa, omoge jowo ma lo gbon
Faaji lawa, omoge jowo ma lo gbon
Faaji lawa, omoge jowo ma lo gbon
Faaji lawa, omoge jowo ma lo gbon
(Juls baby)
My days
When I'm not with you baby
Ooh, your love...
YCEE & Bella - "Tropicana Fruit Juice" Feeling alright
Waiting on you, come on out tonight
I'm just tryna have a good time
We could go dancing 'round the fire
Made love in a Lamborghini
Parked by a mango tree
My blood is Hennessy...
Masego & Shenseea - "Silver Tongue Devil" You know I-I-I could talk my way into sacred places
I know try-y-y, just blame my snake it is son of satin
They say my my my, you stole my time, I say time's a wastin'
Don't you cry-y-y, just wipe...
JayO - "Turning Me On" Yo-yo-you're bringing out my dark side (Uh)
Know I'll be the type to get it popping if it was the first night
You a grade A, lot of work
Sexy, put it on your shirt
Vex me the way you love to flirt...