"Continental" lyrics
"Continental"
(feat. Shallipopi)
Nothing under the sun wey go shake me
Kika me ho ns3m you dey tempt me
But when you see me you go compose
(See me, you better compose)
Only thing for this life wey dey freak me
Be time wey my girlie dey tease me
They can't count me out dem they need me eh
Say Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo
Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Inter - continental
Struggling but now I'm doing better
I be catching flights like I'm catching feelings
I might stack up my funds to the ceiling
Okiki tell me how you feeling
Do you love me
Hope you no dey deceive me
My life feels to me like I'm dreaming
Action film steady camera filming
WAHALA!
Say life na turn-by-turn
No come go use your own spoil my own
I enter any place
I fuck shit up
Unlimited Grace, I got it all
Lyrically speaking, listen, pay attention
I'm not gon be repeating
There's a reason I be balling every season
DND, you know man's busy
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Who never get sin
Cast the first stone
E no be competition
But I'm the best tho
Sellout from Nungua to London
The gyaldem want sing on my Ding Dong
I know my identity
I know myself o yeah
Girlie say she no fit let go yeah
Give her wings like red bull yeah
Say Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo
Continental we go chop
International we go fly
Say make we no see yawa ooo
I pray we no see yawa oo
Ayyyyy ebaa hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Ayyyyy nk33 eba hi aha mi eh
Continental we go chop
International we go fly
Writer(s): Ronald Banful, Gregory Newman, Uzama Crown
- AZLyrics
- K
- King Promise Lyrics
album:
"True To Self" (2024)
You May Also Like
Ayra Starr - "Bad Vibes" No dey throw bad vibes
Where the money dey, that is where I'm at
Anyhow e be, I dey play my part
Igi gogoro, ma gun mi l'oju, mi o fọ (Mystro Sugar)
I let the water touch my mink
Can't let these...
Bidemi Olaoba & Mercy Chinwo - "Give Me Chance" Oh oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh
Oh oh oh oh.
The Bible says
Thy testimony O God have I taken as my inheritance for they are the rejoicing of my soul
It's amazing what the lord has done
Come and see what...
Juls & JayO - "Best Interest" Juls, baby, coming to see you
Juls baby
You got my, got my, got my, got my best interest
The way you got my eyes up on ya body, put the y in sex
Oh-oh-oh, when you show me skills that you can do...
Buju - "Outside" Talking 'bout me, man, big up your chest, I swear
If you no get money e dey kill idea
Man, I faced my fears
There's nothing I can't do from here
Omo in the first stage I made mistakes I swear
For...
Adekunle Gold - "Rodo" Ileke Ja
Leave it on the floor
Baby ma je ko long
Asante Sana
Arambada
If you give me reason mama
Kini cost of living gan gan
Seeing is believing dan dan
Pepper mi o
Rodo Rodo Rodo Rodo Rodo Rodo...