"Bella" lyrics
"Bella"
Oh my Darling
I wrote this song for you
This your body
E dey draw me like Ogbono
Bella O!
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Sempe
Dem go Sempe
If you see my Bella
Sempe dem go Sempe
You got to you got to know
the way wey you fine
Naim dey make me josoro
Yeah yeah yeah
You got to you got to know
the way wey you fine
Naim dey make me josoro
You give me ginger my baby
you want to kill somebody
You give me fever
and na you come still be my medicine
You give me ginger my baby
Want to kill somebody
You give me fever
and na you come still be my medicine
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella fine pass Cinderella
Bella fine pass Cinderella
Sempe
Dem go Sempe
If you see my Bella
Sempe dem go Sempe
Writer(s): Osazee Festus Igbinoba, Korede Bello
- AZLyrics
- K
- Korede Bello Lyrics
You May Also Like
SPINALL - "Tatashe" Top Boy
Wa wa wa yh
DJ Spinall
Oya shake ukwu oshey
Ego dim na pa my baby
Wa jeka soro honey
Eh Anything wey you want say I get plans for you
I no go bobo you
40 bottles for you
Leave Amaka for you...
Ayra Starr - "Ija" He say he like me and he want to
He want to
But he keeps fighting like it's Kung fu
Kung fu
But ma ba ja if he want to
If he wants to
He like my body in that jumpsuit
In that jumpsuit
He said turn...
Skiibii - "If I Ever" If I no feel am omo I go tell you
(Why I no go tell you)
If I no like am omo I go tell you o
(I go I go let you know)
If I no love you I go tell you
I no dey hide my feelings o
Cause my feelings...
Ruger - "Jonzing Boy" So many people ask me how I dey do am
Ibere?
But if I do anything dem go table am oo
No try relax me I no dey cool down ahanhanhan
Anybody try crape me I go disable am oo
I am jonzing
Baby I'm a...
Kizz Daniel - "Shu-Peru" Shuperu, shuperu, shuperu, Peru, Peru
Peru, Peru
Shuperu, Peru, Peru
Who's the musician? (Vado)
Who's the technician? (Peru, Peru)
Who's the producer? (Peru, Peru)
We dey do bad things for good...