"Tatashe" lyrics

SPINALL Lyrics

"Tatashe"
(feat. Crayon)

Top Boy
Wa wa wa yh
DJ Spinall

Oya shake ukwu oshey
Ego dim na pa my baby
Wa jeka soro honey
Eh Anything wey you want say I get plans for you
I no go bobo you
40 bottles for you
Leave Amaka for you
Oh oh

Tatashe lomo yen o
The way you whine e dey wonjure me o
The way she twist e dey ginger me o
Hmm ma pami o
Tatashe lomo, yeh
The way you whine e dey wonjure me o
Shalewa I go wonjure you o (Ladies)
Hmm ma pami o

Won mo pe won kere si wa o
Ah Ego dim na pa my baby
Omo je ka Milipi lo
Ah Ego dim na pa my baby o
I must to off tonight
Ah Ego dim na pa my baby
Jaiye e lo tomorrow no sure
Ah Ego dim na pa my honey o

Oshey
Eh ehn eh ehn
1, 2
Won ni won wa mi o
I dey for moon o pelu Spinall
Tan, no, no
Shaye o, all the girls dem
Won fe la tan, tori e mo ke
Eh ehn
Yawa dey, Yehh
O di dan dan
My baby na fire dispenser o
My baby dey scatter agenda o
Yawa dey, Yehh
O di dan dan
My baby na fire dispenser o
My baby dey scatter agenda o

Tatashe lomo yen o
The way you whine e dey wonjure me o
The way she twist e dey ginger me o
Hmm ma pami o
Tatashe lomo, yeh
The way she whine e dey wonjure me o
Shalewa I go wonjure you o (We in the building)
Hmm o fe pami o

Won mo pe won kere si wa o
Ah Ego dim na pa my baby
Omo je ka Milipi lo
Ah Ego dim na pa my baby o
I must to off tonight
Ah Ego dim na pa my baby
Jaiye e lo tomorrow no sure
Ah Ego dim na pa my honey o
Won mo pe won kere si wa o (DJ Spinall)
Ego dim na pa my baby (Cray)
Omo je ka Milipi lo
Ego dim na pa my baby o
I must to off tonight
Ah Ego dim na pa my baby
Jaiye e lo tomorrow no sure
Ah Ego dim na pa my honey o

DJ Spinall ja won si
Ozedikus nwanne
Oya ja won si


You May Also Like
Mr Eazi - "The Don" Zaga Dat! Man I be Don and I paid my price I'm living like I'm in paradise All of the girls say me sweet and nice Oya sun gbalaja make I throw tonight Man I be Don and I paid my price I'm living...
YCEE - "Nu Riddim" Yeah you know I got vibe you no know? And I gat a type do you know? The type you never find in the news Nice breasts thick thighs you should know Baby girl I like your position Lemme hold yuh like...
WizKid - "Joro" Joro, joro, joro, joro, joro, joro, joro, joro Je a-joro, joro, joro, joro, joro, joro, joro, joro Je a-joro, joro, joro-o, joro-oo, joro, joro, joro Omoh-joro, je a-joro oo, ooh-oh-oh Hell yeah I...
JAE5 - "Dimension" JAE5 When the beat drops all the girls wanna sing along Me ah go dey give them di vibe 'til the kingdom come The place where I come from be another dimension Nobody been look my face when I dey on...
Ya Levis - "Lokesha" Oh ah Oh, El Maya lover Viens mets toi sur les light, je veux te regarder là Montre moi ce que j'adore Détends toi je crois que nous sommes seuls à bord Et en mode public averti Ta peau sur ma peau,...