"Can't Relate" lyrics
"Can't Relate"
(Swxg)
I do all, I don't mind might
Stay up for countless nights
So many calls on Jesus Christ
I don't even know the things I find
They say, "Why you so someway sometimes?"
I be monster, different kind
And I dey wish you fi' understand my ways, of course
But they can't relate, oh no
Dema complicated world
I dey find my faith, oh no
Make all of my craze comot
No, they can't relate, oh no
Dema complicated world
I dey find my faith, oh no
Make all of my craze comot
E dey feel like things turn different
We used to be more than friends
Oh, why? Oh, why? Oh, why?
Thought you'd be happy for me
I dey on my hustle like I'm 'pose to be
If e be crime, then call police
Why you dey judge like you holy?
You no go last a minute in these spends on me
If I talk matter
If I no talk too, them say, "Do better"
I dey live my life in my own way (own way)
If me go that side, dem a-lonely (lonely)
I no wan' reject the money
Only me fi' do it for me
But they can't relate, oh no
Dema complicated world
I dey find my faith, oh no
Make all of my craze comot
No, they can't relate, oh no
Dema complicated world
I dey find my faith, oh no
Make all of my craze comot
But they can't relate, oh no
Dema complicated world
I dey find my faith, oh no
Make all of my craze comot
No, they can't relate, oh no
Writer(s): Michael Awagbe, Jay Fyn, Benjamin Danso, Emmanuel Danso Arthur, A Swxg
- AZLyrics
- K
- Kwesi Arthur Lyrics
album:
"This Is Not The Tape III" (2024)
You May Also Like
Crayon - "If I Be You" Know me wan be your G
I no like plenty talk, so I gift am Louis V
Make she for dey hush hush
I believe that you can see
The things we do for love
Make e for reach my turn
So if I call no run
She say...
Young Jonn - "Pot Of Gold" Living quite alright
But there's plenty on my mind
Will I really ever find that pot of gold?
Been a long time coming
No producer to le t'awa n'korin
Will I really ever find this pot of gold?
Ahn,...
Korede Bello & Don Jazzy - "Minding My Business" Normally Normally
Dem no dey see me for party
I dey sip my tea
Protect my peace
I no dey send nobody
Energy Energy
E Dey show for your body
When you call on me
Like Do Re Mi
Oya Fa Mo Mi baby
Moti...
Runtown - "If E Happen For Lagos" If you no know big man, you never know person
You no shine your eyes, you never see something
You never party for eko, omo you never do nothing
Government na yawa, dem no Dey do nothing
Na so dem...
Tiwa Savage, Ayra Starr & Young Jonn - "Stamina" Stamina stamina
You go need more stamina
Oya raga mo mi now
Make I know say you cover me now
So many things I can do to you
If only you give me the permission to
Give me the permission to
Show you...