"Energy" lyrics

L.A.X & Clemzy Lyrics

"Energy"
(feat. DJ Obi)

Mo de ti gbe wan sare
Mo de ti gbe wan jaye
Ge

Mo de ti gbe wan sare Everyday ni mon jaye (to much energy)
Musician wey Dey sing song sing song kill them Wey get MSC
I never sing song wey no sweet oh baby
I get melody
Everyday on the road walahi mon pawo
I just Dey lowkey

Dey want to calculate my money
They say they want to replicate my money
Who born bagar make they come see money
Afolabi money
Go shawty is your birthday
Come meet me is on Friday
Top boys way ball on Friday
Obis house, on a Monday

Mo de ti gbe wan sare Everyday ni mon jaye (to much energy)
Musician wey Dey sing song sing song kill them Wey get MSC
I never sing song wey no sweet oh baby
I get melody
Everyday on the road walahi mon pawo
I just Dey lowkey

Don't tell me shi
I tell My haters may dem rest in peace
Cause I Dey kill the thing
E be like action film
They want to follow my lead
I tell them, may them follow my lead
Dey want to calculate my money
They say they want to replicate my money
Who born bagar make they come see money
Afolabi money
Go shawty is your birthday
Come meet me is on Friday
Top boys way ball on Friday
Obis house, on a Monday

Mo de ti gbe wan sare Everyday ni mon jaye (to much energy)
Musician wey Dey sing song sing song kill them Wey get MSC
I never sing song wey no sweet oh baby
I get melody
Everyday on the road walahi mon pawo
I just Dey lowkey

Clemzy wey Dey nack the beat, too much energy
Izz La hmmm izzla kill the eh izzla
Gbedu chock izz l


You May Also Like
Adekunle Gold - "Here For Ya" African woman pretty little thing (I'm here for ya) My African woman give me everything (I'm here for ya) Imma show you off to the whole wide world Make dem know say say you be the one I love See I'm...
Cheque - "Loco" Give me back to back Mix it up yh that formula The loving wey you give me make e no decline And every time I grind na you dey mind o O you my ride or die And anybody wey wan put asunder die I do...
Fave - "DAL" You said you wanna party with friends But all the time you lose your mind You said you wouldn't lie to my ears But lately I've been sick and tired You ex and say you've always been here Your morning...
WurlD - "LOVE NOBODY" I know you want me now Put my head under cover Put my head under cover You like me under cover And I like it when you invite me Put me under your river Swimming swimming your river Falling down down...
Ajebo Hustlers & Fave - In Love - "In Love" What if e be you Wey I fit die for E be you Wey make I form dialogue E be you I thought I was shy but Since I fell in love I dey talk die now E be you Wey I fit die for E be you Wey make I ask my...