"Gobe" lyrics
"Gobe"
(feat. 2Baba)
Ebelebe gobe ti sele oh oh, (ebelebe)
Ebelebe gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh, (ebelebe)
Ebelebe gobe ti sele no no
Izz LA
And I dey talk to nneka, talk to amaka
Which one I go choose
And I dey give nneka, give amaka
Make I no go lose
And I dey follow other girls oh
And I dey do this girls oh
Folake get belle oh
Anita commot belle
So wetin I go o
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebelebe gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebelebe gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebelebe gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebelebe gobe ti sele no no
Baby can you give me one chance oh
I know say I dey fuck up all the time oh
Baby no be lie, no be lie oh
I know say I don give plenty girls
And cos of the lagos wey we dey oh
I know say I don give all your friends oh oh
Na this night, this night oh, I confess to you my girl oh
And I dey talk to nneka, talk to amaka
Which one I go choose
And I dey give nneka, give amaka
Make I no go lose
And I dey follow other girls oh
And I dey do this girls oh
Folake get belle oh
Anita commot belle
So wetin I go o
Ebelebe gobe ti sele oh oh, (ebelebe)
Ebelebe gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh, (ebelebe)
Ebelebe gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh, (ebelebe)
Ebelebe gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh, (ebelebe)
Ebelebe gobe ti sele no no
Na me only want funke, elenu and chidera
Acting like the only superman in the area
Anything wey wear skirt wey fine,I go follow am
And now I say
Confusion break bone eh, yeparipa eh
I wan eat my cake and still hold another one, egbami eh
I talk to folake, I talk to amaka
Which one I go choose?
I dey give nneka, give debola
Make I no go lose
And I dey follow other girls oh (Oliver Twist)
And I give dem well, (Oliver Twist)
Oliver twist dey learn for my matter
Wetin I go do? omo ele tin yapa
Ebelebe gobe ti sele oh oh
Ebelebe gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh, (no no)
Ebelebe gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh, (gobe oo)
Ebelebe gobe ti sele no no
Ebelebe gobe ti sele oh oh, (no no)
Ebelebe gobe ti sele no no
Izz LA
Clemzy shey o ti ri omo ye o
Omo yen fe pami
Clemzy shey o ti ri omo ye o
Idi lo fe pami
Body a fi kill a man to gunshot
Omo yen fe pami
Writer(s): Nnawuba Onyebuchi Clemsy, Afolabi Damilola Abdulrasak, Onyebuchi Nnawuba
- AZLyrics
- L
- L.A.X Lyrics
You May Also Like
Lil Kesh - "Try" It's ya ya ya ya yagi level yagi level
Everything I give am to God (uh uh)
Even though underrated omo
I don't blame them
Many many things they don't know (They don't know)
But I stand on my feet na...
KiDi - "Enjoyment" I go kill you with
Enjoyment, enjoyment, enjoyment, enjoyment, enjoyment
Herh
I go kill you with...
Hmmm, Sugar Daddy (KiDi)
Fama ↄmo
Oh Lord have mercy
Aw mine, oh my, oh my (KiDi)
I want to see...
Crayon - "Shima" Wa wa wa
Wait
Ye oo
London
You dey burst my brain with your mini mini
Por Por Por
Make I pull your mini mini
Por Por Por
Dey your door
Like early morning
Kor Kor Kor
Hmmm ehh
Fu won tan
Ki lo fa...
Olakira - "Lovesick" (Ola Olakira, ola Olakira, ola Olakira, ola Olakira)
Baby shi gege
Ye, ko si se le le
And I go, love you jeje
And e be you that I wanting you, that I wanting, oh
Yeh, omalicha nwanyeoma eh
And e be...
Gyakie - "Sor Mi Mu" FLIP THE MUSIC
Eyyyy na na na na
Ow ya ya ya
Yɛdɔ na akyekyere me
Odo yewu fa me
I never think say me den you go dey I swear walayi
Odo nsuo aka ma no ama ma'fali
Ei me this? I am falling
Sor mi mu...