"Dance" lyrics

"Dance"
(feat. Eclipse Nkasi)

Oh yeah
Wo yi wo yi wo wo wo wo wo wo wo wo
Wohh

Say why you no dey move your body?
Why you no dey give God glory?
Why you want dey do like say you fit
Make one hair for your body
Abegi make you move your body
Dance make you give God glory
Why you want dey do like say you fit
Make one hair for your body
Yo yo yo yo

Ore mi ore mi oh
I know say the economy worry oh
Even me self e gan o re mi oh
But na Baba dey cover me oh
Ore mi ore mi oh
I know say the economy worry oh
Even me self e gan o re mi oh
But I put my trust in the one that holds tomorrow

Dance
Dance
Just dance
Ohhh just dance

Okay yeah
Omo you go move abeg
Fashi all the things wey you dey think for head
Everybody get their own mood forget
Ups and downs are part of life on earth
And that's real
Even as I write this song I've got worries of my own
But I find strength knowing that I am not alone
I go sing, I go dance, I go scream, I go shout
I go para till Oluwa shower blessing from Him throne

I put the past behind me with the Lord beside me
And I focus on the word and let it pacify me
'Cause His perfect timing I'm in rhyming finely
I stay focused even though my past was grimmy
So move abeg
Gbese ogbeni oya move your leg
Thank God for life make you cool your stress
Gbawegwu nsogbu gbakwoku make we dey move ahead
Na the truth abeg

Ore mi ore mi oh
I know say the economy worry oh
Even me self e gan o re mi oh
But na Baba dey cover me oh
Ore mi ore mi oh
I know say the economy worry oh
Even me self e gan or e mi oh
But I put my trust in the one that holds tomorrow

Dance
Dance
Just dance
Ohhh just dance

Abegi make you move your body
Abegi make you give God glory
Make you no dey do like say you fit
Make one hair for your body


album: "Afrobeats Rap And Jesus" (2019)
Limoblaze - Afrobeats Rap And Jesus album cover
You May Also Like
Mercy Chinwo - "Power Belongs To Jesus" Power, power, power, power All the power belongs to Jesus Power, power, power, power All the power belongs to Jesus Devil know say e no get level All the power belongs to Jesus Devil know say e no...
Eben - "Joyful Noise" Oh na oh na It's double HR Oh na oh na Excel on the beat Oh na oh na Are you ready? It's joyful noise Here we go I have come to give You worship I have come to give You thanks I have come to give...
Hulvey & Lecrae - "WALK" He is on my side Jesus, He walks with me Get back to the business, I feel the Spirit moving through the city I got the light shining, come get it Walking with Christ, moving where it's gritty...
Housefires - "If I Could Have Anything" May I be like Mary Open to the movements of your heart Blessed in the keeping of your promise A faithful friend of God May I love your presence, Jesus More than any gift you've given me More than...
Forrest Frank - "Amazing Grace" 1, 2, 3 Amazing grace how sweet the sound That saved a wretch like me I once was lost, but now I'm found Was blind, but now I see (Mmm) I used to be down so bad (So bad) Not ready to throw my life...