"Another Day" lyrics

"Another Day"

Just the other day with my brother man
Tell am say this burden fit to kill a man
Jah na only you wey dey understand me
Say na only music I no get plan B
Everyday I wake up is another chance
And I carry family for other hand
Tryna be a blessing to my mother land
Maybe one day they gon' understand this

I'm praying for more life
Every time, boy, I'm up all night
Patiently waiting for sunshine
Passion and talent all of them combine
I know it's gon' be all alright
Under the sun and my blood don rise
I'm on the road for a long long ride
End of the day we gon' pour more wine

Another day and another problem
Me I no be guy wey no get conscience
Pride no dey let the man take nonsense
So many things wey I no fit forget
All of my trouble me I never solve them
Fuck competition, I don't like to contest
No be small pikin wey dey like to suck breast
If I get money then my mind don rest
If I get money then my mind don rest

You gotta pay me what you owe me
They no fit to control me
The struggle with a lonely single mother
If I tell you all the story
I'm steady on the coding
The matter don dey choke me
Wetin I go tell my little brothers if they ask me the story

I'm praying for more life
Every time, boy, I'm up all night
Patiently waiting for sunshine
Passion and talent all of them combine
I know it's gone be all alright
Under the sun and my blood don rise
I'm on the road for a long long ride
End of the day we gon' pour more wine

Another day and another problem
Me I no be guy wey no get conscience
Pride no dey let the man take nonsense
So many things wey I no fit forget
All of my trouble me I never solve them
Fuck competition, I don't like to contest
No be small pikin wey dey like to suck breast
If I get money then my mind don rest
If I get money then my mind don rest


Writer(s): Attah Michael Ajuma, Awelewa Samuel, Alimi Oluwatobiloba Samuel, Otiono Miracle Ogechil
You May Also Like
Runtown x Fekky - "Unleash" They try put the hex on me They bring out the best of me Now I'm gonna flex on you Champagne popping, and the diamonds bright Whine baby girl, just whine See this hot ting kill everyting in sight...
Ayo Maff & Fireboy DML - "Dealer" Oyinade o Oya, oya, move Nobody fit good to you pass your mama Ọmọ, dúró de mi l'ọna ọja The thing wey you do for me, my brother Mo ran ti Durotimi Ladoja Lo ri titi ọlọda, I go call another Ọmọ if...
Shallipopi - "Things On Things" Ehhh See dem! Only one Pluto Presido B! Busy! Wait, wait Dem call me Shallipopi When I fall in, squad dey co-ordinate (Eh) No evidence nor explain (Eh) I say when I fall in eh, oh my God That is so...
Wande Coal - "Umbrella" Iskaba Yah dun know Sak Pase If you say make I stay for love oh I go stay for love oh I go dey for you oh ouu ohh If you say make I stay for love oh I go dey for love oh I go taya for you oh ouu oh...
Tiwa Savage, Black Sherif & Young Jonn - "Kilimanjaro" Kilimanja, Kilimanjaro Kiliman, kiliman, kilimanja, Kilimanjaro Tune into the King of sounds and blues They wan killi my energy wan te o They wan put am asunder They nor know say this grace na...