"Suru" lyrics

"Suru"

Galore Galore
Kasamase Galore
Alujo Dey my melody
Na why dem show me love
Puro puro
Padi wan gan puro
Dey form like say den innocent
I no say all na work

Oro owo lan so
Kasala f'elomi
And if I lost
Make you no para for me ooo
I Dey on DND

Ajo ma ri ra
Ni suru
All eyes on me like interscope
Ni suru
Ka male ri ra
Ni suru
Ajo ma padera wa
Ni suru

I get many things way I dey face
E no dey show for face
I get many things wey I dey face
Problem full my head like head of state
I no dey show for face
I get many things wey I dey chase

Oro owo lan so
Kasala f'elomi
And if I lost
Make you no para for me ooo
My phone on DND

Ajo ma ri ra
Ni suru
All eyes on me like interscope
Ni suru
Ka male ri ra
Ni suru
Ajo ma padera wa
Ni suru


You May Also Like
Skiibii - "Sensima" Gbefun eh o collect Owole owo net Kpakam body too correct Oh no no no Erima no forget Moniko gbefun O collect Owole owo net Kpakam body too correct She say she love me Eyan loveth Sensima why you dey...
Naira Marley & Busiswa - "Coming" Yeboooo Nangk' uBusiswa Naira owase Nigeria wo Jamaica Africa continental Busiswa baby Mo ti wa e ti pe Mo fe de de de Je kin de de de Busiswa baby Mo ti wa e ti pe Mo fe de de de Yo Rexxie pon this...
Crayon - "So Fine" Ooh, yeah wawawa oshey Babyfresh on the beat giving dem all Yeah, yeah, yeah, yeah Call my number I go respond owe (I go respond owe) You are enough eh eh How dare me not to respond Call my number I...
Fireboy DML - "Feel" (Sound) (Cracker, Cracker, Cracker) Look into my eyes when I'm singing to you Take this love that I'm bringing to you Don't tell me all this got no meaning to you Take this love that I'm bringing to...
Burna Boy - "City Boys" Ayo, I'm not even gonna lie I used to call myself a ugly yute, but I'm not even a ugly yute I'm a sexy yute, you understand? Gyal all over the globe wanna 'uck me, you understand? Girls inna my...