"Ghetto Love" lyrics

Lyta & DJ Orla Lyrics

"Ghetto Love"

Ohh woh ohh woh ohh wooh
Hmmm hmmm hmmm
Yehh yehh ehh ehh
Wooh wooh!
Noh noh
Craze!

Kor kor kor! I don come again for you
Shey kia kowa bamilo
Only you wey dey give me brain
And tell your friends I'm the one for you uh

Koro loma soro
Them no fit talk am for my face
Because only you Babe Ooh

Me I go bring in pain to anybody wey try to mess with you
I get money Aje
Plenty lifetime, me I go Dey for you
Me I go bring in pain to anybody wey try to mess with you
Owo yapa aje
So Wassap with your attitude

(Omo mi) My baby too fine, she from isale eko
Make them give you chance
You know as e go

(Omo mi ) My baby too fine, she from isale eko
Make them give you chance
You know as e go go

Fight for you commando
Anywhere you go I go follow go
No time shekiya
Let's go
Wetin you do me I don't know Oh

We go go too medina
Aliyah Shey you get the idea
I go turn you my leader
Wey go make me Dey ginger

Me I go bring in pain to anybody wey try to mess with you
I get money Aje
Plenty lifetime, me I go Dey for you
Me I go bring in pain to anybody wey try to mess with you
Owo yapa aje
So Wassap with your attitude

(Omo mi) My baby too fine, she from isale eko
Make them give you chance
You know as e go

(Omo mi) My baby too fine, she from isale eko
Make them give you chance
You know as e go go

Ajeondmix
Craze!


You May Also Like
Seyi Vibez - "Catalyst" Vibe boy Di'e loku, won ba ti shee mi n'kan Ni'waju mi, won a tun fe'yin lo Sugbon leyin mi, won a tun binu gan I thank God ayy, pe mio lari mo (It's Phynest on the beat, baby) Let's live with one...
Ayo Maff - "7 LIVES" (Can you see? Ayo ayomaff) I'm freezing my heart cold o I'm shinning my heart gold o Awọn temi n Magodo o Oluwẹri Magbojo Oru, oru Ọmọ loru loru wọn n ṣoro o Nibo ni mo tun ja si? Nibo ni mo tun ja...
Balloranking - "My Darling" Come healed and come horny You know mi like it na-wah You know mi like mine nasty Give you till everlasting No go use me play oo no go doko Nita, Senorita Steady you dey high me pass choco Only you...
Zinoleesky - "A1 (Feeling Disorder)" She's like "Tell me what you see when you look at me" Niphkeys She's like "Tell me what you see when you look at me" Pussy wet like tsunami I go like meet your daddy 'Cause na you dey boost my...
Crayon & Rema - "Too Correct" Wawawa Another banger I dey for corner when I sight you but you no really know I wear my dark shades, suppose know how superstar thing dey go Inside my heart I dey love but for my face e no dey...