"4 Days" lyrics

"4 Days"

I just dey look your face
And I no fit to understand
How you makey my heart e race
Body dey sweet me
Jedi jedi for waist
And I no fit to concentrate no
And if you play me sef I no mind o
As long as we dey

Something about Olivia
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me I'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder

As I dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informate
I been loving you for days

Fala fala
I be moving to your Salsa
Para para
Na your body make me calm down
Abena please comply
I want to ease your mind
Omo Ologo ye ma gbala
I go make you sing hosanna
Give you attention
Like a soldier man

Something about Olivia
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me I'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder

As I dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informate
I been loving you for days


Writer(s): Prince Oghenemine Omoferi, Alexander Adewunmi Adelabu, King David Agene
You May Also Like
MohBad - "Blessing" (No one is sleeker) Doctor want you sick, lawyer want you in trouble Na only thief dey pray make you dey successful Doctor want you sick, lawyer want you in trouble Na only thief dey pray make you...
Teni - "Billionaire" Doctor Dolor Entertainment Teni Makanaki Wanna make love on the moon Dancing to my tunes It's it too much, is not too much I wanna be on Forbes list If wishes were horses Is it too much, it's not...
Johnny Drille - "Spending" I believe in love but I also believe in spending plenty money For the one I love (one I love oh) I believe in love but I also believe in spending plenty money For the one I love Anything for the one...
DJ Neptune & Joeboy - "Mumu" Greatness (Sig') Mm-mmm, mm-mm, mm (Signal) 'Pon deck DJ Neptune, hit me Oya, romance me (feed me 'til I belleful) Moni ko fa mọ mi (I'm your man and I'm your boo) All the bills on me (because the...
Cheque - "Call Me Baby" You so lazy AP Look in my eyes Hmmm mmm mmm Can I call you baby I'm in the mood Come on my cruise Let me call you baby I call the shots, you call the shots Now you a boss, you the one I'mma make it...