"Mumu" lyrics

DJ Neptune & Joeboy Lyrics

"Mumu"

Greatness
(Sig')
Mm-mmm, mm-mm, mm
(Signal)
'Pon deck
DJ Neptune, hit me

Oya, romance me (feed me 'til I belleful)
Moni ko fa mọ mi (I'm your man and I'm your boo)
All the bills on me (because the pocket heavy too)
And I must shine my 32 when I see your bawa
Making me fall again (again)
Me, I go come again (again)
Anytime you call my name (my name)
I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
Body wey get power, ayy (ah-ayy)
Na water bam-bam, ayy (omi)
Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu, waka
Ye, carry your matter for head
Ọmọge, you scatter my brain (yeah-yeah)
Na love I dey love, I no be mumu, waka (yeah-yeah, yeah)

You sef know say you bad
You dey overtake
I get sugar to give oh
Come and chop my cake oh
Ɔdɔ, nothing do you
Nobody do reach you
Oya, gimme small
No dey denge pose, ah-ayy

Critically, nobody fit do you like me
Baby, oya, sit down 'pon it, 'pon it
Whine to the bass, make you injure me
Go in, go in, go in
The pop we dey pop, e no get limit
Baby, you can sit down on my face
I go give you time that you gave me, yeah
Making me fall again (again)
Me, I go come again (again)

Anytime you call my name (my name)
I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
Body wey get power, ayy (ah-ayy)
Na water bam-bam, ayy (omi)
Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu, waka

Ye, carry your matter for head
Ọmọge, you scatter my brain
Na love I dey love, I no be mumu, waka
You, you fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu, waka (ooh)
Ye, carry your matter for head
Ọmọge, you scatter my brain
Na love I dey love, I no be mumu, waka

Yeah-uh, yeah-uh (greatness)
Yeah-uh, yeah-yeah
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh

DJ Neptune
'Pon-'pon me
Joe', Joeboy 'pon deck
Baddest
Joeboy 'pon deck
Joe', Joeboy 'pon deck
Joeboy 'pon deck
Sounds of Neptune


Writer(s): Joseph Akinwale Akinfenwa-donus, Imohiosen Patrick
You May Also Like
Beyonce, Shatta Wale & Major Lazer - "Already" Long live the king, you a king, you know it King already, already, you know it Top everything, everything, you know it King already, already, you know it Mind, body, soul, got a king body Body gon'...
Olakira - "Summer Time" You already know... Olakira krikata baby, yeah yeah Sexy rosey See your body mogbe Omo yi fine like tiwa Come to my place make we faaji Sexy rosey Make we pop that rozay Won't you be my lover Make...
Crayon - "Ijo (Laba Laba)" Open the fire, play the gbedu let them know E no finish oh E no finish oh Man no fit tire, everyday I'm on the road No limit oh No limit oh This na, nsobu Uju, Turn down for who (Turn down for you)...
P-Square - "Bank Alert" Ehnehn, iye eeh, iye eeh Oh no, no, no Ahh iye eeh, eeh eh eh Girl is up to you but I dey pray you say 'I do' Eeh eeh, Ahh iye eeh, eeh eh eh Go tell your papa eeh, say na me dey come for you Eeh...
Phyno - "Financial Woman" My fiancee You no be Beyounce Finance eh Na so Tell her say you no get money That day you be ugly monkey Seriously brother e no funny Nobody go call you honey Biakenenu, Okwu ego Imakwana odi egwu...