"All Over" lyrics

"All Over"

Oh nah nah nah eh
(Bang)
Magixx eh
(Banga)

I go wait, if na ten years e go take
And only you fit light my fire
Kele won't you be mine
Where you Dey, Shey I fit see you today
Your body fit cut my wire
Oroma you too fine

Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it's all on me
You're too sure enter for me

Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhhh
All over, all over, All over, all over
All over gain yeah
Way you whine
No be lie
So Devine
Sey you fit, take all of my pain yeah
All over, all over, All over, all over
All over again yeah
Shey you Dey beside me, yeah eh

Me never see this kind of love yah yah
You make want Dey para yah
Sey you go cause Casala
My girly no be ashana
Me I be the one for you see
I give You Luis bag and Gucci
The way biggie down is stupid
Omo it's stupid yah

Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it's all on me
You're too sure enter for me

Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhhh
All over, all over, All over, all over
All over again yeah
Way you whine
No be lie
So Devine
Sey you fit, take all of my pain yeah
All over, all over, All over, all over
All over again yeah
Shey you Dey beside me, yeah eh

Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhh
Eh yah yah eh yah
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhh
Eh yah yah eh yah
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it's all on me
You're too sure enter for me
(Banga)


Writer(s): Adeola Adewale Isaac, Prince Oghenemine Omoferi, Alexander Adewunmi Adelabu
EP: "ATOM" (2022)
Magixx - ATOM EP cover
You May Also Like
Gyakie - "Forever" FLIP THE MUSIC Gyakie uh huh Na na na na na eyy ya My mind dey for you My heart beats for you Every time when I think of you I don't know... I, I, I feel loved again I don't want to wait for days...
Boy Spyce - "Bad Things" Uh Uh uh uh What you say now Face down Off your heels and your grey gown Shey you shave now Lay down Make I chop you likey wafer Baby no shout Turn round round Make you splish splash Baby no doubt...
Kizz Daniel - "Lie" Everybody know say omo me I no dey lie Everybody know ah ah Know say omo me I no dey lie (ah ah) Korporate o Girl I don't really care about your body type (eh) What really matter na your vibe I be...
Blaqbonez - "WHISTLE" Know it's been a rough couple months we are part and I'm missing you, you oh You got my right mind feelin' one way, only your way-ee See as I report, I go run like a dog to your whistle Oh-wee,...
Young Jonn - "Just Friends" (Type A) Ouu ahan ahan (Jiggy Jiggy) Oh no Just friends Girl, I think we better that way And I no go like see you with another man Even though I'm not really your lover man, oh no Everybody know...