"Colors (My Baby)" lyrics
"Colors (My Baby)"
She got the prettiest face and the prettiest smile
Many men Dey watch when she Dey walk pass
She fit get curry but she no get time
She wanna live fast and she dey chop lifeAnd she don't wanna fall in love oo
Girl she don't wanna fall in love yeah
As long as sey your money long
She's down to fuck ouu looo
But if I'm honest
I don't think that you know what your worth is
Gimme chance make I plug to your socket
Why you come Dey post me like your comment
Ama give you my body
My soul and my heart and my conscience
I no know who push me cause I'm falling
Gimme chance make to your heart make I login
Ahhh ahhh ahhh ahhh
Do anything for my baby ooo
Ahh ahh ahhh ahhh
Me no go play you like radio
My baby
My baby
My baby
My baby
My baby
My baby
My baby
My baby
My baby
Baby girl I no go break your heart like man you
Keep it simple and short like shatta handle
I'm straight to the point I no Dey circle
Na gold wey you want I want I fit to buy two
Suzanna suzzanna
Make I daflawa your your pata
I go repair you like spannar
Sheybi you likey casava
On the way to way to father
Cause Must plucky your flower
I go
If anybody wan try to stop am
But if I'm honest
I don't think that you know what your worth is
Gimme chance make I plug to your socket
Why you come Dey post me like your comment
Ama give you my body
My soul and my heart conscience
I go dey beside till I 100
Gimme chance to your heart make I login
Ahh ahhh ahhhh ahhhh
Do I no anything for my baby ooh ohh
Writer(s): Alexander Adewunmi Adelabu, Alexander Uwaifo
- AZLyrics
- M
- Magixx Lyrics
You May Also Like
Rema - "Reason You" Another banger!
Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I...
Majeeed & Joeboy - "Yawa No Dey End" Wetin go kill a man na billing oh
Oh, oh, oh, oh
Majeeed, baby
I get 10k for aza
And my padi won borrow the raba
My shawdy won do data
My mama call me later
She need funds, oh
For this kind matter...
Gyakie - "Forever" FLIP THE MUSIC
Gyakie uh huh
Na na na na na eyy ya
My mind dey for you
My heart beats for you
Every time when I think of you
I don't know...
I, I, I feel loved again
I don't want to wait for days...
Camidoh - "Sugarcane" Boombahh
Mmmm-aahh
Yeah Midoh pon di ting oh yeah-yeah oh-ah
Sugarcane sweet but girl your love is sweeter
Sobolo juice mixed with a little ginger
Oh girl I wanna be with you
But you no dey get...
Korede Bello - "Real Man" She say she no get anytime for robo rebe
She want a real man, alright
She say she no get anytime for casanova
She need a good man
She want a real man, man weh go love her right
Girl you need a real...