"Yawa No Dey End" lyrics
Majeeed & Joeboy Lyrics
"Yawa No Dey End"
Wetin go kill a man na billing oh
Oh, oh, oh, oh
Majeeed, baby
I get 10k for aza
And my padi won borrow the raba
My shawdy won do data
My mama call me later
She need funds, oh
For this kind matter
Na me be my one and only comforter
And if I say no raba
Omo them go shoot my leg catapult, oh
But I go live life
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey, oh
I go live my life, oh
I go chop my life
'Cause yawa no dey end
Yawa no dey
Yeah, I made a million dollars
Now I'm tryna make some billion dollars
Be like anytime Wey I climb one ladder
E get another one Wey go take me higher, higher o
E no Dey end
But I go gbadun my life 'til the end
If you bin get o
Dem a your friend o
If you no get, oh
Demmma go Shenk o
Sometimes you gotta sip and drink palm wine
You Dey hustle you must get time to whine and dine
'Cause one day all man must to kpai
So my guy
Make you live your life
But I go live life
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey, oh
I go live my life, oh (no, no, no)
I go chop my life
'Cause yawa no dey end (yawa no dey end)
Yawa no dey
But I go live life ('pon deck)
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey, oh
I go live my life, oh
I go chop my life
'Cause yawa no dey end
Yawa no dey (billing opor po po)
Opor ju
- AZLyrics
- J
- Joeboy Lyrics
You May Also Like
Skiibii - "Baddest Boy (Remix)" Baddest
Run check, oh ah
Skiibii wo wo wo woah
Bad belle lo po laye (Shekpe)
Kehinde le joju Taiye (owh)
Olohun ma gbe mi fun aiye
OBO tii gbe won sare
Who dey check am?
(Men dey)
Ton ba gbemu, we...
Wande Coal - "Come My Way" I know
Dem no want make the money to come my way
If dem know
Dem no go let the money to come my way
So I pray
Make dem no hear am wen the money come my way
Cos I know
Wetin I go do wen the money come...
Chike & Simi - "Running (To You)" Anybody wey wan fight you
Make them come
They already know
I'll be right beside you
Like the wall of Jericho
They don't know
They don't know
They don't know what's going on
Muna gi so
Muna gi so,...
Kizz Daniel - "Eh God (Barnabas)" Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo
Dear father in heaven
'Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na...
Fave - "Beautifully" There's just one thing to say
How you dey move jeje beautiful display
And if you can see my face
You'll know that your love is healing
Beautifully wonderful love
Anywhere I follow you no matter how...