"Everyday" lyrics

"Everyday"

Ṣe make I tell you story
Of all the times and all the kind love wey God dey show me
Wey God dey show me
We living large it's going
But I still kala, make they no come play my ball to throwing
Ahn, play ball to throwing

Ohhh ahhh eyyy, ai
As I don dey ontop dem a talk sey I dey do pass
I no go shrine I no do jazz
No do jazz, oh
And dem wan shoot catapult but my destiny is too large
I no do science and I no do maths
No do maths, oh

Edumare wire me blessing wey me I no fit ṣalaye o
Ṣalaye o
Oh yeah yeah yeah
We dey outside while you're jonzing me and my guys dey trabaye o
Trabaye o
Oh na na

I'm alright
Everyday is a vibe
I'm alright
Everyday is a vibe

Living my life for nobody else
I don dey old no dey call me Gen Z
You see the set and it's very heavy
When I dey work you was getting ready
Oh, Santa Monica chilling
Them wanna be me
Anywhere I go all the girls wanna feel me
Make all their wish come through like a genie
Na where dem dey share the paper you go see me

Ohhh ahhh eyyy, ai
As I don dey ontop dem a talk sey I dey do pass
I no go shrine I no do jazz
No do jazz, oh
And dem wan shoot catapult but my destiny is too large
I no do science and I no do maths
No do maths, oh

Edumare wire me blessing wey me I no fit ṣalaye o
Ṣalaye o
Oh yeah yeah yeah
We dey outside while you're jonzing me and my guys dey trabaye o
Trabaye o
Oh na na

I'm alright
Everyday is a vibe
I'm alright
Everyday is a vibe

I'm alright
Everyday is a vibe
I'm alright
Everyday is a vibe


You May Also Like
Kizz Daniel - "Pour Me Water" I don't high like this I don't dey drink anything I see I never prayed for this I never knew it could end like this Girl if you are done with me Oh baby Biko just set me free 'Cause I don't dey craze...
Bayanni - "Body" (Mavin) (Vibes, vibes...) She be fine girl from magodo She come dey play me monaco On top say you go chop my money, make I be your orlando She like it, she like it oh, ahn, ahn She like the money...
Boy Spyce - "TALK" A thousand people falling by my side But na only one God wey dey fight my fight Ain't no bad man fit to stop this fire in me And me I no like look another man thing If na two 5 Naira wey dey for my...
Timaya - "Sweet Us" As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us Hear me now Legga As e dey sweet us, e dey pain dem As e dey pain dem, omo e dey sweet us As e dey sweet us, e dey pain dem...
Runtown - "Redemption" You go give me hypertension o And na to give you all my attention o, baby Sho ma ride for me Oh baby, this na my confession o Give you love na my intention o, baby Sho ma ride for me She be...