"TALK" lyrics

"TALK"

A thousand people falling by my side
But na only one God wey dey fight my fight
Ain't no bad man fit to stop this fire in me
And me I no like look another man thing
If na two 5 Naira wey dey for my Jean
I go buy buns I go chop my thing in peace

So when the road dey rough and e be like make I stop
I think about my promise that I'll make it to the top
I think about the ghetto that be where I come from
I think of how my papa hustle make I fit to chop
And I think about the blood wey dey for the cross
I think about the way I start and how far I've come
So I pull myself together and I buckle up
I think about the reality say

If I start to talk
If I start to count all the blessings wey dey for my life
My mouth no go stop
And if I start to talk
If I start to count all the blessings wey dey for my life
My mouth no go stop no oh

Cos there be a thousand people falling by my side
But na only one God wey dey fight my fight
Ain't no bad man fit to stop this fire in me
And me I no like look another man thing
If na two 5 Naira wey dey for my Jean
I go buy buns I go chop my thing in peace

This life oh this life
Wetin my eyes don see for this life
Awokan romipin for this life
I no dey fear anything for this life bro
Meanwhile for midnight
I dey fast I dey pray for inside
Wetin my eyes no fit see I dey fight
But I still put a smile on despite
Of the difficulties and the principalities
I go stand on my feet
Praying 7 Holy Mary's
Lord forgive me my sins
And I know say e no easy but I'm destined for this I be king

So when the road dey rough and e be like make I stop
I go think about my promise that I'll make it to the top
I think about the ghetto that be where I come from
I think of how my papa hustle make I fit to chop
And I think about the blood wey dey for the cross
I think about the way I start and how far I've come
So I pull myself together and I buckle up
I think about the reality say

If I start to talk
If I start to count all the blessings wey dey for my life
My mouth no go stop
And if I start to talk
If I start to count all the blessings wey dey for my life
My mouth no go stop
And if I start to talk
If I start to count all the blessings wey dey for my life
My mouth no go stop
And if I start to talk
If I start to count all the blessings wey dey for my life
My mouth no go stop no oh

You May Also Like
Shallipopi - "Never Ever" My life is like a moving train (Moving moving) I just wanna live my life on a Friday night I be cruising Many nor Dey feel my pain, cause many never knew me I know a born winner, and I know all this...
Olamide - "Morowore" Semzi SemzBond Oh my God Yo Eskeez kill the rhythm and buss it All my life been on the road And it's dark and very cold Don't even know when I'm coming home When duty calls, I must to show Didn't...
Johnny Drille - "How Are You (My Friend)" I know sometimes e be like say Nobody send you That one na lie I dey for you my friend Padi no vex for me Say I never call you since But I hope that you are well I hope your market sell Everyday I...
Seyi Vibez - "Cana" (Oluwaloseyi) (I love you) (M-M-Murderer) (Wooh) You can call me an entertainer At the same time, I be preacher I no say you be my healer Nobody t'ole yawa (nobody t'ole yawa) Omo Balogun Dododawa...
Lil Kesh - "Good Bad Boy" It's ya ya ya ya YAGI level Skibo She said a gangster who will break her heart And a church boy is not enough She wants a gangster that is a pastor She wants all in one A gangster who will break...