"Like A Movie" lyrics

"Like A Movie"

(Randay)
Oh no no nom, yeah, yeah

Melanin po po po
Sey me wan score score score
Sey me want you, gimme your lo-lo-love (Lo-love)
Baby o Opor por por

Girl, ya the final
Ain't nobody but you, my Delilah
Dem wan test, but them no fit try am
Away with you sey me flier

Uh, girl, you know this
Sey you can do
But them no fit taste your perfume
Smell your loving
Cut my dada
Just to prove

I no fit lie for you
Me I fit die for you
So hypnotized by you
Girl, me fit kpi for you naa

With you is like a movie
Dunno oo
My baby come inside, let's do it
Yunno oo
When you no dey sey man be clueless
Dunno ooo
When I'm with you is like a movie
Ahh, is like a movie

Girl, me be loving you like
Kilode
Yeah, uh
And na you dey pon my mind
Every day
Yeah
Baby, loving you like
Kilode
No, na
And na your dey for my kind
Every day
Oh my baby
Kilode
Yeah

Like a spliff in my head you amazing
Yeah
Those wey dey hate on you they are crazy
Yeah
Fashion God, girl, you massacre
You massacre
Eat flesh like a cannibal
A cannibal
You carry no be lie
Yeah
Blown away, Afghanistan
Bhim!

Girl, you know this
Sey you can do
But them no fit taste your perfume
Smell your loving
Cut my dada
Just to prove

I no fit lie for you
Me I fit die for you
So hypnotized by you
Girl, me fit kpi for you naa

With you is like a movie
Dunno oo
My baby come inside, let's do it
(You, you) Yunno oo
When you no dey sey man be clueless
Dunno ooo
When I'm with you is like a movie
Ahh, is like a movie

Girl, me be loving you like
Kilode
Yeah, uh
And na you dey pon my mind
Every day
Yeah
Baby, loving you like
Kilode
No, ah
And na your dey for my kind
Every day
Oh my baby
Kilode


Writer(s): Solomon Christopher, Alexander Adewunmi Adelabu, Gerald Anyanwu
You May Also Like
Gyakie - "SOMETHING" (Flip the music) It's like something something doing me bad o, bad o, bae yeah Are you looking looking for me, well bye, o yeah It's like I'm walking far away to you Baby, don't try me Come closer,...
Johnny Drille - "Mystery Girl" Paiya olalon London Sipping on life at the liquor bar I see you at the corner Are you alone tonight Has anybody told you that you look so nice Or am I the first guy Oh baby, I'm loving your style...
Cheque - "Loco" Give me back to back Mix it up yh that formula The loving wey you give me make e no decline And every time I grind na you dey mind o O you my ride or die And anybody wey wan put asunder die I do...
LADIPOE - "Big Energy" Big Energy When I come through Big Energy Dark shades on no dey see enemy I bet that you heard of me I no dey form gangster Only Big Energy When I come through Big Energy Dark shades on no dey see...
Manny Norté, Stalk Ashley, Tiana Major9 & Ayra Starr - "Worth My While" I like it when you give it up Give me your all, baby, give it up Make it worth my while (give it up) Make it worth my while (while, while, while, while) And boy, you should know this ain't love Pick...