"Amina" lyrics

Mavins, Rema & Ayra Starr Lyrics

"Amina"
(feat. Bayanni, Crayon & DJ Big N)

(Vibez)
(Mavins)

[Rema:]
Tell me if you're available
Me I wan link you girly oh
Me I no fit dey solo-lo
Make we run our thing on the low
Amina oh-ah Amina
Say na you wey dey ginger me now
Amina oh-ah Amina
Say na you wey dey ginger me now ah

Tell me if you're available
Me I wan link you girly oh ('Ly oh)
Me I no fit dey solo-lo (Solo)
Make we run our thing on the low
Amina oh-ah Amina (Ah, ah)
Say na you wey dey ginger me now (Ah, ah)
Amina oh-ah Amina (Mia)
Say na you wey dey ginger me now ah

[Ayra Starr:]
Mhm
Big bag, big vibes, big cheques
I kon wear knickers
I wear my Jimmy Choo, drink booze
With my goons and sip on liquor
Pull up in a Rover
So fine dem go shout Jehovah (Hey)
Mm, the money I dey chase am (Hey)

[Rema:]
Ewiriwiriweriye
Hey, ewiriwiriweriye
Fine girl asempete
Come baby girl malo nogede
Spekele, spekele (Ahh)
Why you dey from I go knack you ogede
You go feel my thing inside your belle

Tell me if you're available
Me I wan link you girly oh
Me I no fit dey solo-lo
Make we run our thing on the low
Amina oh-ah Amina
Say na you wey dey ginger me now
Amina oh-ah Amina
Say na you wey dey ginger me now ah

Killy me, killy me (Hmm)
Girl you fit killy me (Killy me with body)
Ki-killy, ki-killy (Huh)
Ki-killy, ki-killy (Hm egbami)
Accident e, accident e (When you jam me)
I sabi vulcanizer wey go pump your tyre, na me (Bayanni)

[Bayanni:]
Ekelebe don burst oh
Kuku kill me, kuku kill me oh
E be you I wan chop oh
They wan see me
Them no fit reach oh
Wait na, wait na
E be you I dey chase na, chase na
Girly make I hold your waistline, hm, yeah

[Crayon (Rema):]
Girly be my akanchwa
Come make I chop you like ofe sala (Ha)
Your body na raise to power (Ha)
Come make I give you the shower (Ha)
When I pull up in the club with me guys
So you know say we fresh like bawa (Ha)
O girl you dey make me dey mental (Yeah)
Shebi I dey make you dey mara (Ha)

[Rema:]
Tell me if you're available
Me I wan link you girly oh ('Ly oh)
Me I no fit dey solo-lo (Solo)
Make we run our thing on the low
Amina oh-ah Amina (Ah, ah)
Say na you wey dey ginger me now (Ah, ah)
Amina oh-ah Amina (Mia)
Say na you wey dey ginger me now ah

[DJ Big N:]
Here we go, yeah
This one goes out to the special ladies
You're beautiful
You're nicely made
And that's facts


You May Also Like
Lojay, DJ Maphorisa & Kabza De Small - "CANADA" If your idi e Dey wobble wobble o Girl I spray the money double double o O lo ma do mi If she see the envelope of money And she ain't looking for no lover boy abroad She only need a visa to Canada...
BNXN - "Traboski" Giddem, giddem, giddem Ki won ye ma rope Emi lo n shey Le, le, le, le, le, le Wi-Wi-Wi-Willis giddem E jomi shan cruise, funmi who are you? Mo de mu times two Kan ma lo rope Anything I say, 'cause I...
Victony - "Kolomental" I no fit reason am e go kpai me I no fit reason am e go kpai me My brother oh I no fit calculate the calculus, e plenty gan oh I no fit reason how many people offend me gan oh Inside the life, na...
Guchi & Yemi Alade - "I Swear" Baby you done put me on lockdown You don shot my door now See my heart dey run fast And you don capture my heart now Lock me up like a jailer I'm running back to you You cool me down I swear You...
Johnny Drille - "Only God Knows (Beautiful Mind)" Happy girl on the outside Prettiest smile But she losing her damn mind She cry every night Nobody cares Nobody hears When she calling for help So many friends But nobody there She'd a loner (loner)...