"Waka" lyrics

Don Jazzy, JVXN & Deeno Lyrics

"Waka"
(performed as Mavins)

Though it's hard when you don't see result
But don't let them remove you from the source
Me I go dey carry on like clock
I'm an over comer in the Lord

All of them wey gather go report me
Money from my bad company dey rush in
Look how far my mommy s prayer brought me
My journey not an ordinary one

'Cause as time goes by
Oh, my God, you fulfill my undercover desire
Plenty wars, but you saved me from them
The documentation of my life will be a story of amazing joy
How time flies, and we made it from here

I been dey waka waka go
When my mate dey order Uber
My leg been dey cover distance
When man pikin never too fine
Now, I dey waka waka go
Na state dey gimme visa
My neck dey follow glitter
I'm blessed if you really think am

Boya ke lo sempe
Eni ba roku siwa oun lo ma peme
Keep on moving forward
Never ever pembe
Never leave my money
Matter unattended

Boya ke lo sempe
Eni ba roku siwa oun lo ma peme
Carry yokozuna challenge
Me accepted
The way I dey pose
Na so I dey denge

'Cause as time goes by
Oh, my God, you fulfill my undercover desire
Plenty wars, but you saved me from them
The documentation of my life will be a story of amazing joy
How time flies, and we made it from here

I been dey waka waka go
When my mate dey order Uber
My leg been dey cover distance
When man pikin never too fine
Now, I dey waka waka go
Na state dey gimme visa
My neck dey follow glitter
I'm blessed if you really think am


You May Also Like
Kizz Daniel - "Lie" Everybody know say omo me I no dey lie Everybody know ah ah Know say omo me I no dey lie (ah ah) Korporate o Girl I don't really care about your body type (eh) What really matter na your vibe I be...
Teni - "Case" Iye hey hey, huh oh oh Dr. Dolor Entertainment Pem pem ijele bem Pem pem ijele bem Pem pem ijele bem JaySynths on the- I slap police for your case oo I go to war for your case oo I go to court for...
Babyboy AV - "No Dey Form" (Okay) Mmm-mmm, mmm-mmm, mmm Mmm-mmm, mmm-mmm Mmm-mmm, mmm-mmm Mmm-mmm, mmm-mmm (Culture) Omoge, no dey form for me No dey form for me Form for me, mmm (you say?) Ah, omoge, no dey carry body No dey...
Joeboy & Mayorkun - "Don't Call Me Back" (If I give you love my head no correct) Joe, Joe, Joeboy 'pon deck I think I drink too much You say you get another man Say you no need me again The kind pain wey I feel that day me I no go fit...
Lil Kesh - "Don't Call Me" It's Young Jonn the wicked producer Niphkeys I'm so gee'd up my bro I'm sorry If it's not money don't call me It's been a long way coming (Skibo) E no go make sense if you don't know this journey I...