"No Dey Form" lyrics

"No Dey Form"

(Okay)
Mmm-mmm, mmm-mmm, mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm
(Culture)

Omoge, no dey form for me
No dey form for me
Form for me, mmm (you say?)
Ah, omoge, no dey carry body
No dey form for me, mmm-mmm, mmm

Mmm-mmm, mmm-mmm, mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm (okay)
Mmm-mmm, mmm-mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm, mmm (wetin dey go on?)
Mmm, mmm, mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm (okay na)
Mmm-mmm, mmm-mmm

(Ayy)
This your miracle na spectacle
I don dey lost, my head dey hot
You steal my heart for this rendezvous
I want your love, wetin I go do?

Omo, e choke (e choke)
Angelina, k'ojo (k'ojo)
Omo, you clean pass Coro' oh (Coro' oh-ohh)
Body wey high pass igbo (igbo oh-ohh)
Ah, I know you know (you know)
You know oh
I can change your story (ahn-ah)
Ahn-ahn-ahn, ahn
(Ahn-ahn-ahn, ahn)

Omoge, no dey form for me
No dey form for me
Form for me, mmm (you say?)
Ah, omoge, no dey carry body
No dey form for me, mmm-mmm, mmm

Mmm-mmm, mmm-mmm, mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm (okay)
Mmm-mmm, mmm-mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm, mmm (wetin dey go on?)
Mmm, mmm, mmm
Mmm-mmm, mmm-mmm (okay na)
Mmm-mmm, mmm-mmm
(Culture)

(Mmm-mmm, mmm-mmm, mmm)
(Mmm-mmm, mmm-mmm)
(Mmm-mmm, mmm-mmm)
(Mmm-mmm, mmm-mmm)
(Mmm-mmm, mmm-mmm, mmm)
(Mmm, mmm, mmm)
(Mmm-mmm, mmm-mmm) you say?
(Mmm-mmm, mmm-mmm)


Writer(s): Victor Adindu, Joseph Olanrewaju
EP: "Thug Love" (2022)
Babyboy AV - Thug Love EP cover
You May Also Like
Omah Lay - "woman" They tell me this They tell me that They say my bitch say she ah bad Anytime I knack, I knack without Rubber band no rubber band Everytime I put am E sure me die If I no pull out She got my back...
Kuami Eugene & Group Chat - "I Feel Nice" Send me... Your location This body no be firewood, magician Definition of talk and do Kaa bu am3 Any fool can make a rule Don't mind them Oh don't mind them Omalicha, take my paper Make you take...
Kizz Daniel - "Pour Me Water" I don't high like this I don't dey drink anything I see I never prayed for this I never knew it could end like this Girl if you are done with me Oh baby Biko just set me free 'Cause I don't dey craze...
Olamide - "PonPon" La la la la Body smoking like a sage it dey sweet my soul And you give me no drama drama That is why me I pin, me no lettin go Omo lemme be your charger charger Fi d winter fi d spring fi d fall fi d...
ODUMODUBLVCK - "WOTOWOTO SEASONiNG" (Craze) (Gothic issues) Drive-by, ujo Black sheep for life, black sheep forever Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo) GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE) This be my victim Whip...