"Ama P" lyrics

"Ama P"

Ye ye ye
Kilogbede want something
Baby ye ye ye
Kilogbede want something from you
Baby (ye)
Kilogbede want something
Kilogbede 1
Baby (from you)
Kilogbede want something
Kilogbede want something
Kilogbede want something
I feel like a jolly good fellow ye ye
The way she eat up my dick ke k
She say do you remember?
And I been buy her issa missakey
This your baka e dey cause anarchy
Anytime we nack I must reach pharmacy
Body dey pain me, morenikeji
Wetin you do me, body damage e

She say play me ama p ama p
When she dey w kilo b
Kilogbede, no fit comot there
Amapiano, she say play me piano

She say play me ama p ama p
When she dey w kilo b
Kilogbede, no fit comot there
Amapiano, she say play me piano

Ama p ama p
Play me piano, play her she don't know
I'm the player you don't know, call me ama p
Play me ama p, dance my ama p
Play her piano

Ama p
Play me piano, play her she don't know
I'm the player you don't know, call me ama p
Play me ama p, dance my ama p
Ye ye

The way she eat up my dick ke k
Do you remember?
And I been buy her issa missakey
E dey cause anarchy
I must reach pharmacy
Morenikeji, body dey pain me
Body damage, wetin you do me

E dey cause anarchy
I must reach pharmacy
Buy her issa missakey
The way she eat wup my dick ke k
Eat up my dick ke k
Kilo b b b

She no fit do kilogbede dirty
Oh my, my eyes
She needs my love
Ye ye ye ye
She be taking me pictures for aesthetic
Oh why, my life
A movie to her, she be watching me steady
Cinematic or tele

Play me ama p ama p
When she dey w kilo b
Kilogbede, no fit comot there
Amapiano, she say play me piano

She say play me ama p ama p
When she dey w kilo b
Kilogbede, no fit comot there
Amapiano, she say play me piano
Play me ama p

She no fit do kilogbede dirty
Oh my, my eyes
Yeye
She be taking me pictures for aesthetic
Oh why, my life
A movie to her, she be watching me steady
Cinematic or tele

Ye ye ye


Writer(s): Oseremen Marvin
album: "SANKO (She Always Needs Kilogbede One)" (2024)
Mavo - SANKO (She Always Needs Kilogbede One) album cover
You May Also Like
Cruel Santino - "FINAL CHAMPION" Yeah, huh, shit I got pace bitch No dey move like you be junkie Subaru boy Mermaid in the water no fit touch me Werey touch me, werey touch me (Hm, yeah) Baby touch me, baby touch me All my niggas on...
Lil Kesh - "Semilore" O da e jeka fo'go fun oluwa o, yeyeye Because we pop champagne, we pop moet today, yeyeye O da e jeka fo'go fun oluwa o, yeyeye Because we go shaye we go throw'way today, yeyeye Toripe o semilore me...
BNXN - "I Alone" Feel like I'm all alo— I feel like I'm all alone, on my own Sometimes I dey smile, sometimes I dey bone The kind girls wey dey my phone, Amanda, Simone Got a hundred and one reasons I dey on my own...
Adekunle Gold - "Coco Money" Attention, attention If you're not spending money, go, go, go, go, go, go Ẹni to n wa ọmọ to n ṣe doggy Misplaced priorities, uh-uh Can't be broke, can't be lazy Ase, to ba d'Eko wa kọgbọn On the...
Llona - "Gangsta Love Letter" I don't trust no person Godly blessing Don't know for you but mine is certain, I'm up to something (oh oh) I don't hurt nobody But God forbid If I commit You know my padi I'm up to something It's...