"Escaladizzy II" lyrics
Mavo, Shallipopi, Zlatan & Ayra Starr Lyrics
"Escaladizzy II"
Where I sabi you wey I go pass my Backwoods? (Kilo)
"Givers never lack," finish one of my uncles (Million ways)
You give job to middleman wey you no fit handle
If you think say you dey para, I dey para pass you (Kilo)
I can blow your mind in a million ways
Looking so demure 'cause the kudi don dey
Blow the minimum wage on top silicon babe (Kilogbede want sum')
You too like better thing but you no dey wan pay (From-from-from-from)
Brand new Ferrari go skkrt, skkrt
Different cars, different occasion (Ehn)
Rolls-Royce, Bentley Bentayga (Confirm)
Escalade, I pack all the girls, kilo
No forget the boys start from zero
Backshot on the bed, she hold my pillow (Kilolo, eh-eh-eh)
(Kilogbede) Kilo say make we kill, that's a ten kilo
Kilo, kilo, kilo
No fit chop my eye, I dey focus on money stea-stea-stea-stea' (Confirm)
We dey ok, Kilo loke (Wahala)
Bobo yi behave, make you no go collect
Para for your pocket, if you give me connect (Sek, sek)
Kilo
Make you no go collect less, make you no go collect less
If you give me connect (Kilolo)
Fagbo, moti fagbo
She say, "Kilo, this your cana, I dey feel am for my head" (Kilo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilolo)
Play safe, make you no go collect red
You must have heard
We dey spend money like we no get budget
Ayy, ayy, ayy (Ah)
Mo ti te key, control C
Photocopy of the body, na soapy
Say we go see, how e go be
'Cause agidi, only go lead you
I'm a queen, I don learn, 'cause I'm winning, young gara jiggy, Escaladizzy, yeah
Gold, diamonds, I am freezing, can't hurt my feelings, lifestyle on Fiji, yeah
Let that one sink in (Sink in), na me get the trailer and film tricks (Film tricks)
Gangsters love me like simpy
E dey rush like Dollar on printing
Everything minty
Fagbo, moti fagbo
She say, "Kilo, this your cana, I dey feel am for my head" (Kilolo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilolo)
(Ibile)
One-ninety, Lekki-Epe, that kin' thing (Skrrt)
I get OnlyFans girls wey dey streak me bobby, late night things (I dey order oscroh)
Bumper shorts, crop-top, no panties (Wo se ya)
They say cloth no dey cover belle, aje, fuck that shit (S'on gbo?)
Okay, no wire, no light (Kuron'be)
They get stove, no rice (Ayy)
They go left, I go right (Ki lo wi?)
They get brain, dem no wise
Look at us, we are not like those niggas (Like what?)
Wey dey see bill dey shiver (Nibo?)
They leave cana dey smoke cigar (Ayy)
Their lagbaja dey play guitar
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
We don dey hotbox since we pull up
Baccy dey cry 'cause you dey my mind
You dey fagbo, she dey pumpous
K-Way, they no fit shenk us
Anything you want, you go tell Kilo
If I no dey 'gree, you go tell Soboma
I dey with you, I dey okay
You dey with me, Kilo loke
Fagbo, moti fagbo
She say, "Kilo, this your cana, I dey feel am for my head" (Kilolo)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step (Kilo)
Flex, flex, step, before we jembe, flex, flex, step
Fagbo, fagbo, fagbo, fa'
We don dey hotbox since we pull up
Baccy dey cry 'cause you dey my mind
You dey fagbo, she dey pumpous
K-Way, they no fit shenk us
Anything you want, you go tell Kilo
If I no dey 'gree, you go tell Soboma
I dey with you, I dey okay
You dey with me, Kilo loke
(Under)
Moti fagbo (In the back of the, in the back of the, in the back of the...)
This your cana, I dey feel am for my head (Kuron'be)
Hotboxing in the back of the Escaladizzy (Ayy, ki lo wi?)
Escaladizzy-zzy, you know 'Zzy-zzy-zzy? (Niggas)
You know 'Zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy, zzy-zzy-zzy-zzy? Ah (Shiver) (Sek, sek, sek, sek, sek)
(Cigar)
- AZLyrics
- M
- Mavo Lyrics
album:
"Kilometer II" (2025)
You May Also Like
Bella Shmurda & FOLA - "Dangbana Riddim" Bust
I'll be there, for you, Ooh yeah
I'll be there, yeah, I'll be there
I'll be there for you, oh
I'll be there, yeah, I'll be there
I no be armed robber, mo ṣíṣe n'ilé kín le gbayì n'ita
Mo ja...
SPINALL & Young Jonn - "KEROSENE" DJ SPINALL
Top Boy
Ohh shit!
Jiggy!
I dey see you
Anything you dey wear e dey fit you
Shiver shiver
She dey feel am
Somebody call my dealer
I dey ko e je
Whenever you say bon jour
She dey give me 50...
Lil Kesh - "Ishe" My baby chikito from the down town side
She dey charge me up when I get no bar
Motivate me any time I feel so down
I cannot forget all your sacrifice
Ise lo s'omo nu bi oko
Forgive me, Ise lo s'omo...
Burna Boy - "Kabiyesi" Ṣe e wo film yen?
Na my experience, ayy
Life experience
Ojujumo mi o si n'ile?
Disobedience
But I dey complete my assignments
Hmm, so oju nu
Ọmọ na you sabi
Hmm, the matter plenty
If I say make I...
Joeboy & Shoday - "Ring" Pon deck
I sympathize
I sympathize with other sidechicks in my life (Ouu I'm sorry)
Say my body don come alive
Body don come alive
I finally see my size
Make nobody kon jeopardize (jeopardize)
You...