"Prada Yourself" lyrics

"Prada Yourself"

(Wey the money dey o) Baby, why you saying that you're proud of yourself
Cuz I'm proud of myself (Wey the raba dey o)
Baby, why you saying that you're proud of yourself
Cuz I'm proud of myself
Dey for holiday o
Omo kilode o
Baby, why you saying that you're proud of yourself
Cuz I'm proud of myself
Kilogbede 1 no more way for poor people yeah yeah
Baby, why you saying that you're proud of yourself
Cuz I'm proud of myself
Baby, why you saying that you're proud of yourself
Cuz I'm proud of myself

Ebutemeta, na her epi center
Shawty no believe, shey you no remember
When I de for shitta
Say dem cancel my matter
Say I no go blow say I no go buy venetta
How e no be you now, shey I nack your sister
E get as e dey do me e de totori me sir
The way I de hot I go fit burn thermometer
Baby, no go comment no go talk ojometa
The baby she go beckon me me she be winner
She wan de the winning team
The baby she de tension me me she be sinner
She de cause enimity
All my baby ten ten ten ten ten
Yemisi lo kpen kpen kpen kpen kpen
I no been befriend miss omonolokpe
Say is this your love or is it adopted

You go stop all your dogoyomigo
You go focus on the matter wey dey ground
Na me be the person wey go turn in by myself
I no know reason why she say I de wanted
Cmon afoke, what you wanting
Omo you go stop all this your gallivanting
Baby mawobe
For you I go call off all the party disco
Baby na your coffee I wan drink your nestle

Ebutemeta, na her epi center
Shawty no believe, shey you no remember
When I de for shitta
Say dem cancel my matter
Say I no go blow say I no go buy venetta
How e no be you now, shey I nack your sister
E get as e dey do me e de totori me sir
The way I de hot I go fit burn thermometer
Baby no go comment no go talk ojometa
The baby she go beckon me me she be winner
She wan de the winning team
The baby she de tension me me she be sinner
She de cause enimity
All my baby ten ten ten ten ten
Yemisi lo kpen kpen kpen kpen kpen
I no been befriend miss omonolokpe
Say is this your love or is it adopted
The baby she go beckon me me she be winner
She wan de the winning team
The baby she de tension me me she be sinner
She de cause enimity
All my baby ten ten ten ten ten
Yemisi lo kpen kpen kpen kpen kpen
I no been befriend miss omonolokpe
Say is this your love or is it adopted

Wey the money dey o
Wey the raba dey o
Dey for holiday o
Omo kilode o
Wey the money dey o
Wey the raba dey o
Dey for holiday o
No more way poor people yeah yeah
No more way poor people yeah yeah

Why she no been tell me say she minister pikin
Check amagerddon
Baby, why you saying that you're proud of yourself
Baby, why doing like you don't care
Baby, when I left I no fit talk to shantelle
Say I love you baby baby don't tell
Saying that you're proud of yourself

Proud of yourself
Doing like you don't care

Ebutemeta, na her epi center
Shawty no believe, shey you no remember
When I de for shitta
Say dem cancel my matter
Say I no go blow say I no go buy venetta
How e no be you now, shey I nack your sister
E get as e dey do me e de totori me sir
The way I de hot I go fit burn thermometer
Baby no go comment no go talk ojometa
The baby she go beckon me me she be winner
She wan de the winning team
The baby she de tension me me she be sinner
She de cause enimity
All my baby ten ten ten ten ten
Yemisi lo kpen kpen kpen kpen kpen
I no been befriend miss omonolokpe
Say is this your love or is it adopted
She go beckon
She go beckon
She go beckon me

Writer(s): Anas Rahmoune, Inconnu Compositeur Auteur
album: "Kilometer" (2025)
Mavo - Kilometer album cover
You May Also Like
Asake - "My Heart" Apepepepe tu ọmọ ma pa mi na Ṣe ka ma lọ s'Oniru? O ṣe Matriza Sometime I look at you gadem you na woman My fine fine fine fine lady o, my superwoman High me, high me, high me, you dey high me Wo bo...
Ayo Maff - "Panic" Ohh ohhh Won le se bi omo owo Ma ba e lo na la alagomeji Ayo Maff I just start make them no rush me I might be famous but I'm somebody too Yes I am noting I am working Am on a journey ooo Adrenaline...
Lil Kesh - "More Money More Life" As I dey grind o, I dey flex o Sise gbowo gbowo Jaiye no dey stress o Gentle bobo ni me I don't like to vex o You can ask my ex o sipping on my XO Oblee, oblee o, oblee (Oblee) Oluwe mawe mawe o...
Teni & Gunna - "Speed" Speed Celestine Babayaro speed From the left to the right wing Those wey dey doubt go believe, believe yea Hit, I say this song na hit And it's Jaysynth's on the beat Makanaki on the beat on repeat...
BNXN - "Yes Sir" Yes sir, yes sir Yes sir, yes sir Pademi mi ni isale, yes sir Pademi mi ni isale, yes sir Pademi mi ni isale, yes sir Yes sir Emi, iwo nikan, no need Ka ma ma kpe alejo If you no know Na so love e...