"Kaluba" lyrics

"Kaluba"

As I'm getting older I see time no dey (Time no dey)
Before that your blocking go dun mi you go need Dangote (Dangote)

As Kaluba don dey finish for my aza (Aza)
I got to call my loader (Loader)
I'm feeling spiritual ('ritual)
Holy Michael wa loda
Ẹ gba mi, ẹ ra mi kalẹ wọn o le jẹ tan o (Jẹ tan o)
Dem dey under my shoulders (Shoulders)
Dem say get my folders
Your baby girl say make I come fold her

Ahh ahh ahn ahn ahn
Ọmọ lo dun to yii o
Ọmọ to jọ mommy o
Idi lo fẹ to yii o
Ahh ahh ahn ahn ahn
O Lord have your mercy o
She dey play like Messi o
And I no con dey rest o

E no personal, make you no pass corner man
Corny man wake corny man corner man
Whatever they say e no too bother man
Jẹ kori pe gimme my dollar man
Calculating something e no pass further maths
Hypotenuse on my Pythagoras
Mister mister turn down the bass
Ṣe make I make I turn up the pa-a-ace?
I tell my mama tell my papa
E no matter, e go better
Even if dem tiff ballot
Sunnepa, ọrọbọ and lẹpa
Show me your results I go show my workings
I got my mama charlie popping
Ngbeke feeling funky
Na me dey paste dem dey copy
My nigga I'm blessed I'm not lucky

As Kaluba don dey finish for my aza (Aza)
I got to call my loader (Loader)
I'm feeling spiritual ('ritual)
Holy Michael wa loda
Ẹ gba mi, ẹ ra mi kalẹ wọn o le jẹ tan o (Jẹ tan o)
Dem dey under my shoulders (Shoulders)
Dem say get my folders
Your baby girl say make I come fold her

Ahh ahh ahn ahn ahn
Ọmọ lo dun to yii o
Ọmọ to jọ mommy o
Idi lo fẹ to yii o
Ahh ahh ahn ahn ahn
O Lord have your mercy o
She dey play like Messi o
And I no con dey rest o


EP: "Long Live, The Mayor!" (2026)
Mayorkun - Long Live, The Mayor! EP cover
You May Also Like
DJ Neptune & Kidd Carder - "Shayo" Greatness! DJ Neptune Hit Me Money is rushing party is popping make we dey party gon no Give me the body I get the money you know steady balling lomo Everyday ori mi'n shano Causes is what you...
Cheque - "Andale" For here We no dey chase For your grind Oh no dey shame Oh baby ma lo ma sere Oh me I no come here to play Another day Another pay Best believe We no dey sleep Oh me I no come here to play Oh baby ma...
Fireboy DML - "LIGHT OF DAWN" Got me wasted Maybe na wetin I drink Maybe na wetin I smoke Maybe na you got me faded Tell me wetin you need Tell me what you're waiting for Omoge, gbemidebe (debe) I'm yours for the taking And I no...
ODUMODUBLVCK - "MOTION SICKNESS" (Lekaa, lekaa from London) Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters GE records, you get me? ODUMODUBLVCK Motion, motion, motion Zanku dakun wan omi s'...
Timaya - "Buru" Ooh aii Wetin dey save me na my most high Nothing can be bigger than my God Agam e buru hallelujah buru eh Para hallelujah para Wetin dey save me na the most-high For this life, nothing can be bigger...