"Your Love" lyrics

Moses Bliss & Chandler Moore Lyrics

"Your Love"

I no know wetin I do
Wey make you love me so daddy
No be say I too sabi
But you love me constantly
I no know where I for dey
If no be you dey lead the way
Your grace and mercy no dey fail
You dey love consistently

This your love
It is all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love
E bi all I want (All I want)
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love (This your love)
Never seen your kind of love before (This your love o)
This is your love o (This your love)
(This your love o)

Every day I'm seeing proof
Brand-new mercies is something true o
It don't change on what I do
You stay the same all way
Nothing can make you take your love from me

No one else deserves our praise
You come through for me on the hard days
Tell my story for one name
The only love that said
Nothing could ever separate
Separate me from

This your love
It's all I want
This your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi yeah ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

This your love
Is all I want
This, your grace
Is my warm embrace
Daddy Igbakala m isi ye ehh
Igbakala m isi ye ehh

Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love
Ifunanya gi kacha mma
Oh oh kacha mma
When I look around
All I see is your love

Oh oh oh
When I look around
All I see is your love
When I look around
All I see is your love


Writer(s): Chandler Moore, Moses Bliss
You May Also Like
Todd Dulaney - "(I'll Keep) Running To You" It may not be easy But Lord I keep running to you Sometimes I get weary But I know that You're pulling me through When it feels like it's ending My heart will depend on Your truth, Yes I'm working...
Dunsin Oyekan - "Undignified (Excuse Me)" Many battles Many struggles But God has been there for me Fighting for me Winning for me He has never lost a fight Many battles Many struggles But God has been there for me Fighting for me Winning...
Alex Jean - "More Than Gold: THEME" Yeah, I know what You got And I know You livin' I was down, how You bring me through? (Uh-uh) I'm trustin' in You You were there, I knew Everything I face, I call out to- God, yay, You're were...
Jonathan McReynolds - "Make Room" I find space for what I treasure And I make time for what I want I choose my priorities and Jesus, You're my number one So I will make room for You I will prepare for two So You don't feel that You...
Mercy Chinwo - "Confidence" My confidence is in You, is in You I put my trust in You, trust in You Jesus I'm not alone, You're with me (You're with me) 'Cause one with You is majority, ahhhh My confidence (Is in You, is in...