"Casanova" lyrics

"Casanova"

Zagadat
I no be Casanova
But I dey like woman too much
Why you dey tell me it's over
When e be only touch I touch

Truth to God me I'm trying for you
But it's so hard to do
Tiger no fit to change him tattoo
Just in one day or two
Me I getti plenty loving wey suppose carry all of you
(Zagadat, y3nko)
I say me I get plenty loving wey suppose carry all of you

Why you dey tell me its over
Me I dey text this girl too much
Oya what be your matter
Shey is my loving not enough?
You be my woman
She sef she be my woman
You already know know
Me I be ojukokoro

Truth to God me I'm trying for you
But it's so hard to do
Tiger no fit to change him tattoo
Just in one day or two
Me I getti plenty loving wey suppose carry all of you
(Zagadat, y3nko)
I say me I get plenty loving wey suppose carry all of you

(Why you dey tell me it's over?)


Writer(s): Oluwatosin Oluwole Ajibade, Emmanuel Oluwatimilehin Aladeloba, Peter Kelvin Amba Udoma
You May Also Like
Arcángel & Bad Bunny - "Infeliz" (No sé; sabes; oh, oh, yeah) No sé (No sé), si tú (Si tú), sabes (Sabes) Todo lo que siento por ti (Por ti) El no tenerte me hace infeliz (Austin, baby), ajá Porque no sé (No sé), cómo (Cómo),...
Ruger - "Asiwaju" Du-ri-du-ri-ri-uh-ah, ooh-ah (Cook that thing) Man getting high 'til I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo, anytime we step out The men them outside, we no dey house (dey house)...
J Balvin - "Vestido" (J Balvin, man) Nos entendemos sin decirnos na' Porque en la cama hablamos con la piel Somo' unos santos para los demás Pero en la habitación nada que ver A ti se te quita lo de dama Mientras yo te...
Runtown - "Mad Over You" Ghana girl say she wan marry me o I hope say she sabi cook waakye Hope your love go sweet pass shito Baby girl I say I say your body na killer oh I fit to die on your body, only on your body That...
Reik, J Balvin & Lalo Ebratt - "Indeciso" Jaja J Balvin Lalo Ebratt (su movimiento me tiene indeciso) Reik Lego Siempre que ella baila así A mi me daña la cabeza El día que la conocí Tomaba tequila y cerveza Y ahora yo me la pasó buscando...