"FIRE" lyrics

Laime, ODUMODUBLVCK & Hotkeed Lyrics

"FIRE"

If dem fire one
I go fire all
I dey like combine
I go position dem for my cabal oh
Dem dey lap my side

If dem fire one
I go fire all
I dey like combine oh
I go position dem for my cabal oh
And I chop and slide
Lap my side

Yeah
Use your head make them no price you
Man I just started this journey
I no fit stop anytime soon
No put yourself inside my shoe
E no go size you
Omo to ni iya ohun oni sun
Emi gan oni je sun
Hmmmm
I say Jah Jah
Save me from this world
Hmmm
I say Jah Jah
From this world of sin
Hmmm
I say Jah Jah
Help me from myself
Hmmmm
I say Jah Jah
From this world of hatred
Come save Alhaja pikin oo

E shock dem say I dey pop o
Mo ko reggae
Mo ko apala
Mo ko fuji
Mo ko hip-hop o
Hmmm
Na the same situation
Wey carry you do fraud o
Na him make amaka do hookup o o
So my brother better don't judge o
Hmmmm

I think I'm getting very drunk tonight
20 bottles make we feel alright
20 girls dey my side dey give
Dem dey advice me how to live my life
No follow kele wey post yansh online
Dem dey buzz me I no get their time
If no be money I no fit reply
And if na billing I go hit decline, hit decline
Eyes gaze on me, ten days wan mi
Excess balling
Men dey for me, many days I been dey lonely o
Now money dey, dem don dey plenty for my door
Excess update, the balling choke for the explore

Use your head make them no price you
Man I just started this journey
I no fit stop anytime soon
Eh
No put yourself inside my shoe
He no go size you
Omo to ni iya ohun oni sun
Emi gan oni je sun
Hmmmm

If dem fire one
I go fire all
I dey like combine
I go position dem for my cabal oh
Dem dey lap my side

If dem fire one
I go fire all
I dey like combine oh
I go position dem for my cabal oh
And I chop and slide
Lap my side

She like the way I smell
I never gave her hell
Even when we kiss bros me I no go tell
Apart from the time wey be say I tell am say I love am, I ride it like a jingle bell
Close to her ear, na there I dey camp
Close to her bed na there we go smash
Did it on the bean bag
Did it on the floor
Pierce her with the sword
Leave her pussy sore

Why they wanna stop your shine Big Gun (baby I don't know)
Maybe because you dey shine pass them, no more Pinocchio
All the lies they told to my eyes, lied to my face
Say na me go cross the gate and blow away
I go reach for my kala
Dem go run, dem go gbes oh
My kala, dem go run


You May Also Like
Shallipopi - "Gra Gra" Alujo nor dey do gra gra Eh nor dey do gra gra Biggie man nor dey do gra gra Eh nor dey do gra gra Alujo nor dey do gra gra Eh nor dey do gra gra Biggie man nor dey do gra gra Shallipopi dey stagger...
Tekno - "Can't Chase" E get some kind things that I can't take Cause I no dey do am to anybody I dey like love but I can't chase We go straight to the point no too much ceremony (Ceremony) If I dey ride for you it no...
Dangbana Republik & Bella Shmurda - "Soldier Go" I am in love I know am in love And I know I can't run away from love I just don't know Who I get to love And if I choose you Shay you no go fall my hand I been dey think If you rise for me I been dey...
LADIPOE & Buju - "Feeling" I like the way I'm feeling now No come use your reggae, spoil my blues and rhythm now Oh, oh, oh, oh I like the way I'm feeling now Omo e get small thing wey dey stress me, but right now I'm chilling...
Vibez Inc, Muyeez & Seyi Vibez - "Instagram" Shawty you make me emotional Bursting my medulla I been chatting on Instagram I.g tell me say you nor know that I follow you but you no follow back Shawty say you are turnover If you spin on me I go...