"Gra Gra" lyrics

"Gra Gra"

Alujo nor dey do gra gra
Eh nor dey do gra gra
Biggie man nor dey do gra gra
Eh nor dey do gra gra
Alujo nor dey do gra gra
Eh nor dey do gra gra
Biggie man nor dey do gra gra
Shallipopi dey stagger now o

Back then wey dey gyrate me (gyrate me)
They underrate me (underrate me)
And now dem dey imitate me (imitate me)
All my music they anticipating
Back then wey dey gyrate me
Now when I enter they be vibrating
Omo na cash I be counting
Cheques I be signing
They never try to keep waiting

For this country wey we dey so
Nor trust on anybody anybody fit gbas o
People dey craze o na money we dey chase o
Make I wire wire your aza just in case o
Sit down make we gist all this constant
Hustling turning me to a beast
I for like make we out leg for inside one jeans
People dey ask me awok ni o cashy
Cause enemies they chasing me
They nor fit to catch me
Turn up turn up only big men turn up
If you hear story o lock up
Nor dey tell people
Cause you fit go fuck up

Alujo nor dey do gra gra
Eh nor dey do gra gra
Biggie man nor dey do gra gra
Eh nor dey do gra gra
Alujo nor dey do gra gra
Biggie man nor dey do gra gra
Shallipopi dey stagger now

They be trying to bring me down
But they nor fit to stop me
They be trying to bring me down
But they nor fit to stop me
Where's the love?
Shallipopi
Ohh


Writer(s): Oluwadara Olaoluwa, Shallipopi Ndlovu
You May Also Like
Young Jonn - "Dada" (It's Young Jonn, the wicked producer) In everythin', I want her more (Shuperu) I dey your door and I no go commot (Uh-uh) My medicine, my Paracetamol Baby, on God, I no go jade s'ita mo Kilon wa...
Kizz Daniel - "E'better" I no go mind if you pressure me I go carry woman tension you too My car is a EOD But I go gather money buy Lambo too My intention My money and my blood pressure Dey go together anytime we turn up...
Lil Kesh - "Try" It's ya ya ya ya yagi level yagi level Everything I give am to God (uh uh) Even though underrated omo I don't blame them Many many things they don't know (They don't know) But I stand on my feet na...
ODUMODUBLVCK - "WOTOWOTO SEASONiNG" (Craze) (Gothic issues) Drive-by, ujo Black sheep for life, black sheep forever Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo) GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE) This be my victim Whip...
Lasmid - "Bad Boy" Lowkey I'm not Lowkey I'm not Ouuu lowkey I'm not a hoe oo Charger I'm telling you babe Low key Honey Love me for the heart sake Oh please Right now I'm smoking oo babe The look in your eyes Makes me...