"1999" lyrics

"1999"

1999
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man

Let me take u back in time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o

Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d'alapere
The hustle dey pay nw e k'aje ku kale
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum pple 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt me be
Until d day dat I almost lost d G
Dem break door
Dem carry gun
Me need my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
Thank lord o

Let me take u back in time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o

O di dandan mo ma l'aluyo
B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B'oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah
Se b'eyan lo bi Eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B'oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t'irogo
Cause I dey para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d'ehana mo di Gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah

Let me take u back in time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o

I see people dey sympathise
I was traumatised
Na den I realise
It's time to organise myself


Thanks to Salaudeen Sodiq for adding these lyrics.
Writer(s): Olamide
You May Also Like
Ice Prince - "That Could Be Us" Legendury beatz Legendury Icey prince Legendury ah ah Ice prince zamani Legendury Legendury beatz Ah nanana yeh No be about your figure 8 E be like you jazz me And I’m trying to figure it Your love...
Phyno - "Man Of The Year (Obago)" Iye! Ife balu aba abago, chom! (Obago) Ife balu aba abago (pent hauze) Ife balu aba abago, chom! (Obago) Obu na okweya aba ite nya versaline nwanne Kill dem all, phyno kill dem all Am a God in this...
Patoranking - "Money" I remember when owu dey blow me Nobody hear my story Nobody want to know me Nobody want my glory Na him i first give them alubarika Now them dey find me for America All my land na in kilometre They...
Mayorkun - "Eleko" Won lo gbena sori Biko put it down For sure, igi aruwe Baby sun gbalaja You supposed to be straight with me O wa lo yababara e Igba ti ma lowo, oluwa lo mo Ori iya mi eleko Baby ja lo eleko Awon to...
Wande Coal - "Ashimapeyin" Black diamond… Eh, is Wande coal ooh E skaba, Ashimapeyin koti kanyin Ashimapeyin koti kanyin Shon lawon nlemi won ti mon mi Awon omo buruku yen won le tan mi Ashimapeyin koti kanyin Ashimapeyin koti...