"Fine Fine Girls" lyrics
"Fine Fine Girls"
(feat. Tiwa Savage)
It's young John the wicked producer
Wetin you go do, you go do
Wetin you, Wetin you, Wetin you go do
Yeeeaah
I say fine fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamiacan girls in the building tonight
I say fine fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight
They want to shake am oh, Shake am o
Whine am oh, whine am o
Roll am oh, roll am oh
I say they want to shake am oh, Shake am o
Whine am oh, whine am o
Roll am oh, roll am oh
Baby na one for the show
Get money, get that dough
Bad girl let them know
Shake it like wo
You dey make my head dey spin oh
Yes you dey do me mad thing o
Wey you shake that thing o
Oya make that thing go
Kapdukaduka
Kapdukaduka
Kapdukaduka
Kapdukaduka
Shock me like live wire, hot like fire
My heart desire,
Kilo'n kpe saya
Onja mi lara
Onjo mi lara
When she dey whine, know say she no dey taya
I say fine fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamiacan girls in the building tonight
I say fine fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight
They want to shake am oh, Shake am o
Whine am oh, whine am o
Roll am oh, roll am oh
I say they want to shake am oh, Shake am o
Whine am oh, whine am o
Roll am oh, roll am oh
[Tiwa Savage:]
Update, baddo
Tiwa Savage
Wetin you do? you go do
When I start to dey shake my b-m b-m for you
I bounce it for you
I know say you like to make a move, so make a move
You messin with the baddest bish in the whole club tonight yeah
So come make I rewind the body for you
This our feelings, they are feelings for two uh uh
Make walangolo galala
Baby walangolo galala
To ba no owo baby ma jo
Robo ske ske robo robo
Make me walangolo galala
Baby walangolo galala
I say fine fine girls in the building tonight
African girls in the building tonight
Jamiacan girls in the building tonight
I say fine fine girls in the building tonight
Naija girls in the building tonight
Latino babes in the building tonight
They want to shake am oh, Shake am o
Whine am oh, whine am o
Roll am oh, roll am oh
I say they want to shake am oh, Shake am o
Whine am oh, whine am o
Roll am oh, roll am oh
Bad girl let them know o
Shake it like woo
Wetin you go do, you go do
When I start to dey shake my bumbum for you
I bounce it for you ah
Kapdukaduka, kapdukaduka
Kapdukaduka, kapdukaduka
Kapdukaduka, kapdukaduka
Kapdukaduka, kapdukaduka
- AZLyrics
- O
- Olamide Lyrics
album:
"Lagos Nawa!" (2017)
You May Also Like
WizKid - "Show You The Money" Are you gonna dance o
If I show you my money
Are you gonna dance o
If I show you the way
Are you gonna dance o
If I show you my pocket
Are you gonna dance o
If I show you my wallet
I will show you...
Phyno - "Parcel" Hmm
Majorbanks hiehh, heh
Imeee,
Yo nwanne, anyi na anu champagne, ha kana anu panadol
Penthauze, penthauze
Ah, abum ebig nwa, hehh
Dey know say we fit nwa, heh
Ihe ana aru odikwanu easy nwa eeh
Ihe...
Falz - "Way" Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe, gbagbe
No be everybody father lo kawe, lo kawe
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe...
Ice Prince - "Replay" Pass me the cognac
Pass me the ice
Pass me your body
Make I make you feel right
Bad boy tin
You already know
I put it down smooth
And I do it like a pro
Ah
Nobody be cool like me
Fresh and clean...
Maleek Berry - "Gimme Life" Elelelelele
Berry pon this one oh
Omo redi e fun papito
Elelelelele
Baby come whine now
Elelele eh
You gimme life, you gimme life
When you start to burst the whine eh
You gimme love, you gimme life...