"Gbadun Arawa" lyrics

"Gbadun Arawa"

I'll never let you go
My baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

Never let you, never go forget you
No be because I want to dey next you
See I want to be that bad man
Anytime wey you down wey go dey there dey pet you
I know people go do anything to get you
But no let that one dey affect you
Ever since the day that I met you, my money dey rain but I no let am wet you
Squad, na me and you
I turned to a beast to get me and you
God, you know me I rule
No bad man fit test, dem dey fear you
Far, away we go fly, those wey dey yarn we no need reply
Make dem dey do do bye-bye, we go frustrate them 'til dey do bye-bye

I'll never let you go
My baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

Remember, baby remember
To ba fimile bayii otun di December
Remember, baby remember
Hustler lomo, always out for the cheddah
Remember, baby remember
Anybody hate on the boy lasan ti e ba
To ba n gbowo l'ojuelegba, even to ba n ta ball bi Victor Ikpeba
If you feeling the boy, just be real with the boy
You are killing the boy please pity the boy
Abi you dey toy with the boy, nah Lagos city you dey run with the boy
Oya Baddo, Baddo sha
Baby, come closer
Ah, abi o ja, rapper to n jo makosa

I'll never let you go
My baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
I'll never let you go
My baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)

I'll never let you go
My body and my soul
Ajo n gbadun arawa ni o


You May Also Like
Ice Prince - "End Of Story" End of story Yeah, story story Clear for the mess not the ceremony So popular, even access de stall me I breed storm, you can go ask Kaobi You no go blow that’s what the best had told me My hand...
DaVido - "All Of You" Godspell on the beat O; Badda Man Why I am in the game, I be baba now And everywhere I go them be halla now And money just dey come no wahala now Wahala now; wahala now... My Nigga be rake, I be...
WizKid - "Mummy Mi" Listen Eh na na na na Eh na na O ni fe mi lokan O gbe oyun mi fun osun mesan O pon mi fun odun meta o O a mama mi O ni fe mi lokan O gbe oyun mi fun osun mesan O pon mi fun odun meta o Mummy mi o,...
Banky W. - "Yes/No" ehn ehn ehn hmm yea it’s Banky W hmm Lets go She says she likes it when I stay She says she don’t want me to go She says I always make her day Girl would you be my lover now She says she really likes...
D'Banj - "It's Not A Lie" It's not a lie Huh! huh huh My name is Dapo, they know me as D'Banj (It's not a lie) From jjc 419 towards to mohit's (It's not a lie) The love was so crazy even genene can say it (It's not a lie)...