"New Religion" lyrics

Olamide & Asake Lyrics

"New Religion"

[Asake:]
Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody wey dey hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me dey taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh

[Olamide:]
Wo black face lo ko hard life, I just dey chop life
No stressing living soft life
I don't know how I survive this tour life
Girls weh want get my baby reach 4/5
Every word weh de come out of my mouth
I de monetize am baba I no get energy
And I can't really shout and I can't really mtcheww wo
Mio shakomo remedy
Cash money cash Moolah
Cash in cash out baby why should I
Catch feelings more than a flight baby cancel am
E de pain me like blackface and tribunal
Wo! I too soft like puff puff
And my bank alert bad, you go mad you go off
Guy you better wear glove
Before you touch am
It dey hot it dey smoke it dey burn

[Asake:]
Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody weh de hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me de taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh

[Olamide:]
Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
I no get strength to be fair
No intruding my private affair
Be you family or my friend
Oya pause shoti gbo scores
Nigga of course why you come dey pompous
Flow so delirious stupendous
And the opps they envious
They can't be us
I accept say I change me I no be same guy
I de push P everyday I be game guy
Only dead fish goes with the flow dead guy
No de whine me I no de joke omo take time
Travel all around the globe, obo do oyinbo
We dey take pictures, we dey strike we dey pose
My G my shit really fly, too dope
And the girls sniffing on my body like dem dey do coke


Writer(s): Olamide Gbenga Adedeji, Kareem Olasukanmi Temitayo, Ahmed Ololade
You May Also Like
Ruger - "Dior" Hmmm oloun Badman looking good in Dior Badman drip to da core Sport car's parked on the right spot Badman sleek and you know Badman looking good in Dior Badman drip to da core Sport car's parked on...
Maleek Berry - "Nuh Let Go" Yeah yeah nah, yeah yeah Berry Pon Dis Feel it, oh na na na Feel it, oh na na na Feel it, oh na na na Feel it, oh na na na I hold you down, hold you down, girl like a g is supposed to Hold you down,...
DARKOO - "Always" Baby, I been thinkin' 'bout you always Dreamin' of our love from the first day Baby, I been thinkin' 'bout you always Dreamin' of our love from the first day If roses are red, the violets are blue...
Fave - "Obsessed" You leave, I want to follow you there You miss a call, my heart e go tear Me and you We are Deeply connected oh oh oh You say a thing, I hear it different You get a friend, my heart e don tear Me and...
Wizkid, Spellz & Tiwa Savage - "Ma Lo" Spellz on the beat Tiwa Savage on this one eyeh Wizkid e yo wamama Make you yarn am as the thing go This kind thing I never see oh My pressure dey high, calm me down oh oh My girl hold unto me oh...