"Stronger" lyrics

Olamide & Boj Lyrics

"Stronger"
(feat. Boj)

(Release yourself)
(To the unknown)

Sweet life no sweet pass like this
Cigars and cannabis
Chilling with my gees
Man, I gat at least, sisi hundred and 50 girls bussing
You want to kill person ni?
Different alcohol inside the cooler, and the fridge
Dem dey freeze

You don turn bad girl, you don dey go Ghana
Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána
Heartbroken last, ọmọ, but you stronger now, uh
Keep making daddy proud
You don turn bad girl, you don dey go Ghana
Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána
Heartbroken last, ọmọ, but you stronger now, uh
Keep making daddy proud

Yuh, this for the girls wey dey talk say "ex boyfriend, prioritizing happiness, wey dey flex"
Wey dey put men for different cruise 'cause they can't stress
Living life to the fullest
Ooh, I'm loving the new you
In your Gucci swimsuit
Chilling by the pool, less worried tho
Showing more skin, get a new tattoo
Trying different taboo, so I'm flying to Cancún

Yeah, get your swag back, secure the bag, and
Fly away if you want, and maami, don't fly back
And if your plan stop going smoothly, as it should
Go back to the drawing board, baby boo
Yeah, you need a soldier, not a bọlọ
No go dey waka with men wey dey draw like ọgbọna
Do BBL, if you wanna
You only live once, maami, turn down or turn up

Cigars and cannabis
Chilling with my gees
Man, I gat at least, sisi hundred and 50 girls bussing
You want to kill person ni?
Different alcohol inside the cooler, and the fridge
Dem dey freeze

You don turn bad girl, you don dey go Ghana
Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána
Heartbroken last, ọmọ, but you stronger now, uh
Keep making daddy proud
You don turn bad girl, you don dey go Ghana
Fly PJ, ṣháyò and smoke gbána
Heartbroken last, ọmọ, but you stronger now, uh
Keep making daddy proud

(If you wanna smoke of that good shit)
(This right here is the purple rare)
(This right here is the amnesia rare)
(And, this right here is the special one)
(That's the jumbo borito)
(If you need perspection for your trouble, you know I gat you)
(Holla at your boy)


Writer(s): Mobolaji Odojukan, Olamide Gbenga Adedeji
You May Also Like
Shallipopi - "100" Way They call me Shallipopi 99 plus 1, way 99 plus 1, say 99 plus 1, that is gonna give you (hundred) All my gee's never snitch, they gon keep it (hundred) We no be enemies, that no means say we be...
Seyi Vibez - "MACHO" Four, three, two, one Go En-en-en-en En-en-en-Enter Turn the lights on, I'm so alive Sexy baddie moving bad Gucci are my slides Diamond dancing on my neck, Euros in my hands Living high on my...
Asake - "What's Up My G" Tune in to the King of Sounds and Blues Mr. Money with the vibe till the devil say my name Ibẹ l'o wa, mo ni ibẹ lo n gbe Ogendengbe, ki lo de to lo gbe? Abena, şebi Accra lo n gbe? Ş'omo 2:30 for...
Tems - "Get It Right" Run it up Bring it down Make a move On the ground Let it go, let it go babe telling you Telling you babe Get it right Don't be shy Keep it light Keep it tight Let it go babe Come to me, I made a...
Ajebo Hustlers & Victony - "Ave Maria" Stubborn Oh no no no no no no no Stubborn Them no Dey tell person (Them no Dey tell person oh) Na you go learn lesson Tambolo no be mosquito I no look anybody gan ni I Dey set forma You still Dey do...