"TABLES TURN" lyrics
"TABLES TURN"
(feat. Moelogo)
Small boy, from the ghetto Wey Dey try make some money
Young boy, Wey dem talk say e no go lead to nothing
Small boy, for the hood Wey Dey talk say him brain no correct
But as you see the boy Dey grow
Only if they knew say the boy go blow
Only if they knew he go shut down show
Them for no reason am bad Them for no try talk am like that
Them for no try bring am down
But Wetin dem forget be say
[Chorus]
Tables turn o, e fit be your turn today
Tomorrow make e be my turn o
Omo no loose guard o, Omo boy no reason
Cause no one knows tomorrow
No one knows tomorrow
Just be doing good, doing good
Cause good nahin be koko
Doing good, Biko just do good
Good na the koko, doing good
Do you believe in karma
Aye akamara, Aye toto
Do you believe in karma
I remember then, when I no get anything but I get talent...
Shey you remember then
When boy no chop no money Shey Lon fi mi gba le
Now they need my talent ooo uu ahh
Kekere latin mo Oba o
Olorun ni mola o
Awon to so pe aoni de be
Se ni olayiwola
People talk and laugh when you can't do
But when God blesses you they forget
Tables turn o, e fit be your turn today
Tomorrow make e be my turn o
Omo no loose guard o, Omo boy no reason
Cause no one knows tomorrow
No one knows tomorrow
Just be doing good, doing good
Cause good nahin be koko
Doing good, Biko just do good
Good na the koko, doing good
(Mama's prayer)
- AZLyrics
- O
- Oxlade Lyrics
You May Also Like
Kranium - "In Charge" Kranium
Mmmm
Ohh yeah
Kranium
Your body feel good, I love it when I'm inside ya
And my girl mi nuh bully, but I'm in charge, yeah
As long as I'm inside you
Can't run when di buddy come, 'cause I'm...
Omah Lay - "Damn" She loves me when I'm drunk
She loves me when I'm jobless
She loves me when I'm wrong
Even when I no need love, yeah
She loves me like damn
Like damn, damn, damn
Like damn, damn, damn, damn, damn,...
2Baba - "We Must Groove" Anyhow we be today
No matter pressure wey dey
Any obstacle on the way
I go bulldozer am straight away
Even if I get fever
Or my landlord don dey craze
As long as happiness dey my radar
I no go fit...
Mayorkun & DaVido - "Betty Butter" Which one be say, which one be say
You no fit trust person like me, like that (Of Lagos)
Ah-chee... Shekpe!
Which one be say, which one be say
You no wan come gimme gimme your heart (Yunur)
Of La La,...