"Abule" lyrics

"Abule"

Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind

Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey

Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe

We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje

Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal'em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go

Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe

We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on

That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That's why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje


Writer(s): Patrick Nnaemeka Okorie, Stephen Alli Odunayo, Oyewale Emmanuel Olowe
"Abule" was produced by Telz. It is the first single off of Patoranking's album "Three". Upon the song's release, he initiated the dancing competition "Abule Challenge" in Instagram.
The WWW site RepYourAbule.com has been launched for visitors to represent their neighbourhoods or areas by creating custom graphics. "I'm proud to be from my abule, because to have made it coming from there it's only by God's grace," said Patoranking, "It's made me who I am today and it's part of my story. So I waste no opportunity to let people know about my ghetto. I feel it's important through this new song to give my fans a chance to celebrate their own abules. And to protect their abules, too."