"Sober (Soo Bad)" lyrics

Fameye & Patoranking Lyrics

"Sober (Soo Bad)"

Me I dey my place
I no want get matter
Me I dey my space
I no want get trouble
But every day any day, people say people say
Sometimes somethings wey I do not know, plenty of them say I don do
Yeee kaboluwa
No be everything wey I follow back
And pray I'm a holy man
No be everybody I follow back

Tomorrow never promised, to myself wey I promise
They say time no dey oo
Steady on my grind I cannot fail ooo

I'm sober, say I'm soo bad yeee
I'm sober, but people say I'm soo bad yee Peter
I'm sober, but people say I'm soo bad yeee-yeee
I'm sober, but people say I'm soo bad eeii

If you know my story, Oluwa lo n'bami sé
Make you no envy my glory, omo na akonuche
This is the story of my life
Everyday me hustle to survive
Badman no fit stop our drive
Patoranking Fameye don arrive
Badmind dey motivate me
Una dey motivate me
Your hate dey elevate me
One day you go celebrate me
Seh we moving on a different frequency badman better know
Voice of the people voice of the ghetto youth better know

I'm sober, say I'm soo bad yeee
I'm sober, but people say I'm soo bad yee Peter
I'm sober, but people say I'm soo bad yeee-yeee
I'm sober, but people say I'm soo bad eeii

Bad man never know my ego
Find my mind for my people
Sɛ me te ase aa never fear evil
Ɛsum asɛm no menka nkyerɛ wo biom yeee
Meeyɛ ma deɛ no, yɛ pɛ sɛ me yɛ sɛ Koo Ofori deɛ no
Meeyɛ ma deɛ no, yɛ pɛ sɛ me yɛ sɛ Koo Ofori deɛ no
Ɛno nti na obiaa se menyɛ yi
I'm feeling proud how me I dey
Asɛm yi na obia ntumi nka yii
Me bie ma no aa, na yato me pkaay

Tomorrow never promised, to myself wey I promise
They say time no dey oo
Steady on my grind I cannot fail oooo

I'm sober, say I'm soo bad yeee
I'm sober, but people say I'm soo bad yee Peter
I'm sober, but people say I'm soo bad yeee-yeee
I'm sober, but people say I'm soo bad eeii


You May Also Like
Young Jonn - "Mama Yo" Mama yo Mama yo Mama yo yo yo yo Oh abeg no follow egbon He just wanna yo yo yo An'oko won lo de No go do shakara for me Let me change your mind oh Oh baby, you can't say oh na na na na na na See...
KiDi - "Say Cheese" Mmm, Sugar Daddy (This be Kayso from Tema) I got a girl, she a London ting She wanna roll one, smoke one ting I want to give her a diamond ring But she say all the girls like my ting She make my...
Kizz Daniel - "Sooner" I don't need no liquor I'm intoxicated by you You don't need a decoy I'm so attracted to you I'm falling for you But I've fallen for somebody too And I wish I can have the two But I know say I fit...
Timaya - "Cold Outside" Kill dem! (Kill dem) Will will will Willis kill dem My girl the last time that I check (check) Now before I digress My girl you told me that I'm not your love interest See my girl the last time that...
Falz - "Knee Down" Yeh yeh you dey control For my mind you dey control Yeh yeh you dey control For my mind you dey control Yeh yeh you dey control For my mind you dey control Yeh yeh you dey control For my mind you...