"Breathe Anthem" lyrics

Mani Lapussh & Rema Lyrics

"Breathe Anthem"

Carolina be asking me how I Dey make all these people Dey buga o
For Carolina dem feeling the sound and the way I dey gi them the Kokosa
SELEMASA, na tomtom Dey help me wey make me fit give dem the lamba o
Anytime when I breathe on the mic the people Dey confess I Dey give them the banga

Gbedu Dey gi me the ginger
When I deliver the people, they shiver
Eh
Na tomtom Dey gimmie the liver
Mani boy Remi boy sound it

Many obstacle man Dey face
Wey Dey make person come Dey krase
As I Dey I Dey run my race
Omo me no Dey fear this krase
Make dem hate if dem won Dey hate
Omo me I no be their mate
Take my ginger to concentrate
I no come here to look your face
Enter studio here with mani
See gbedu we go make all of them Dey jo jo jo
Carry my Tomtom for pocket incase the gbedu dey choke choke choke
I no come here to play I no come here to laugh
Me I no Dey joke joke joke
The moment I comot for here everywhere go Boku with smoke smoke smoke

Breath for it o
Mani coming closer
Breath for it o
Make me coming closer o
Breath for it o
Mani coming closer o
Breath for it o Remi coming closer

Ai, Me I believe one day o, say all of these things wey me want go come my way
Bad energy far away, I no be mistake, me I know I'm here to stay
For instance, dem no won give u assistance
When Friends Dey turn to resistance
Believe in u dem go give chance ah
Many things won Dey hinder me
I needy something wey go ginger me
With Tom Tom I Dey breath for it
Now I Dey run kilomi kilometer
That's why I Dey kpamutuku mutuku (Mutuku, Mutuku, Mutuku, Mutuku)
My body just Dey gbomgbudu gbomgbudu gbomgbudu gbomgbudu

Breath for it o!
Mani coming closer
Breath for it o
Make me coming closer o
Breath for it o
Mani coming closer o
Breath for it o Remi coming closer

Kpamkutuku kutuku I Dey feel something I Dey feel something
Kpamkutuku kutuku I go need something I go need something
My shirty na orange and black that one mean something that one mean something
Kpamkutuku kutuku mani say something mani say something

Kpamkutuku kutuku I Dey feel something I won lick something
Kpamkutuku kutuku I Dey feel something I won lick something
My shirty na orange and black that one mean something that one mean something
Kpamkutuku kutuku I Dey feel something I won lick something

SELEMASA!


You May Also Like
Olakira - "Summer Time" You already know... Olakira krikata baby, yeah yeah Sexy rosey See your body mogbe Omo yi fine like tiwa Come to my place make we faaji Sexy rosey Make we pop that rozay Won't you be my lover Make...
Victony & Tempoe - "Soweto" Call all your brokoto No go dey slogodo oh Body dey draw me like ogbono oh Body dey rise my tonono oh I say call all your brokoto No go dey slogodo oh Girlie dey burst my bololo oh Girl make I salute...
Omah Lay - "soso" Soso take my pain away Soso take my pain (Away, away) Soso take my pain away Soso take my pain Soso take my pain away Soso take my pain Soso take my pain away Soso take my pain (Mad) Ah-ah, ah-ah...
Fave - "Obsessed" You leave, I want to follow you there You miss a call, my heart e go tear Me and you We are Deeply connected oh oh oh You say a thing, I hear it different You get a friend, my heart e don tear Me and...
Calvin Harris, Charlie Puth & Shenseea - "Obsessed" I miss you every single day but you don't even look my way I really wish you were obsessed with me I miss you every single day but you don't even know my name I really wish you were obsessed with me...