"soso" lyrics

"soso"

Soso take my pain away
Soso take my pain (Away, away)
Soso take my pain away
Soso take my pain
Soso take my pain away
Soso take my pain
Soso take my pain away
Soso take my pain (Mad)

Ah-ah, ah-ah
All of the things them talk, I no dey hear, hear
Try wetin I do if you no dey fear, fear
One mind dey tell me to disappear, 'pear
Soso come and help me oh 'cause
I don pray, mami
I don break, commandment
I can't stay for one place
For God's sake
Oh, my dear
Come take my pain away from me, oh

Soso take my pain away
Soso take my pain away (Soso, please, come take my pain away)
Soso take my pain away (Soso, Soso, Soso, Soso)
Soso take my pain away (Take my pain)

Shibiri, shibiri, shibiri
They are talking shit shibiri
Water no get enemy
'Til you fall for Oshimiri
I poto, poto my eyes
Ten shots, high rise
Touch God, I cry
Offshore, cut my
Dreadlocks
Girlie, me I don pray, maami
I don break, commandment
I can't stay for one place
For God's sake, my bae
Come and ginger me
Only you dey feel my pains
Give me vitamins wey go take these pains away
Soso, oh, Soso, Soso, oh

Soso take my pain away
Soso take my pain away (Soso, please, come take my pain away)
Soso take my pain away (Soso, Soso, Soso, Soso)
Soso take my pain away (Take my pain away)
Soso take my pain away (Take my pain away)
Soso take my pain away
Soso take my pain away
Soso take my pain


Writer(s): Michael Alagwu, Stanley Didia, Stephanie Okocha
album: "Boy Alone" (2022)
Omah Lay - Boy Alone album cover
i
reason
(Deluxe Edition Bonus Track)
come closer
(Deluxe Edition Bonus Track)
it's yours
(Deluxe Edition Bonus Track)
imagine
(Deluxe Edition Bonus Track)
joanna
(Deluxe Edition Bonus Track)
soso (Remix)
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Tems - "Interference" If you thought I was disturbed before Baby boy I'm gon' disturb you now If you thought I was disturbed before Baby girl I'm gon' disturb you now Disturb you Disturb you Disturb you Disturb you Give...
SPINALL & Adekunle Gold - "CLOUD 9" DJ Spinall AG Baby I put a rollie on your dash Only do it cause you're worth it Got me spending all my cash Make it rain like your birthday Baby mi jor je ka dele Soro soke je kin de be Skin to...
Buju - "Something Sweet" Something sweet Something sweet for my system You know me I go give dem shade You no know me since back then? You can ask your friends Cause If e sweet, nah good vibes I go give them You know they...
Rema - "Calm Down" (Vibes, vibes, vibes) Another banger Baby, calm down, calm down Girl, this your body e put in my heart for lockdown For lockdown, oh lockdown Girl you sweet like Fanta, Fanta If I tell you say I...
Teni - "Case" Iye hey hey, huh oh oh Dr. Dolor Entertainment Pem pem ijele bem Pem pem ijele bem Pem pem ijele bem JaySynths on the- I slap police for your case oo I go to war for your case oo I go to court for...