"FUN" lyrics
"FUN"
(London)
(Another banger)
Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate no my fault
Better wait for your turn
Oya o I'm dripping
Kpelu water fiji
Balenciaga, Ricky
Girls no wan leave me
Share money for my guys like cabin biscuit
We litty hm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me I do this
I no get competition my enemy na sapa
(Say na sapa)
Na why I gara
(Na why I ga)
Cause I no fit loose guard
(I no fit loose guard)
Family matter men still mount inshallah
Stuck to the plan
Keep my head up even though say sometimes it seems very hard
Omo mi my dream big my pocket filled with green salad
MIA Email me I can't give you my AT&T man
No time for beefing anybody no be wetin bring me come here
I no like stress
Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate no my fault
Better wait for your turn
Oya o I'm dripping
Kpelu water fiji
Balenciaga, Ricky
Girls no wan leave me
Share money for my guys like cabin biscuit
We litty hm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me I do this
(I do this)
OYO OYO (OYO)
The streets ain't got no love (no love)
Hmm no matter what you do
People dem must to talk
Even if say you wan respond
They go say you're the one who's immature like say na your fault
Omo mi you gats serve before you turn Boss
Omo mi e go hard before e go soft
Universe no like force
Take your time brother mi no rush
Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate no my fault
Better wait for your turn
Oya o I'm dripping
Kpelu water fiji
Balenciaga, Ricky
Girls no wan leave me
Share money for my guys like cabin biscuit
We litty hm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me I do this
Writer(s): Alastair Joseph O'Donnell, Divine Ikubor, Michael Ovie Hunter
- AZLyrics
- R
- Rema Lyrics
You May Also Like
Skiibii - "Sensima" Gbefun eh o collect
Owole owo net
Kpakam body too correct
Oh no no no
Erima no forget
Moniko gbefun
O collect
Owole owo net
Kpakam body too correct
She say she love me
Eyan loveth
Sensima why you dey...
Ruger - "Girlfriend" Can't seem to take my eyes off you
Especially your python move
The way you roll that thing
Me wan hold that thing
Baby let me take a look
Oh Lord
Me want all girls in da whole world
I know what I'm...
Asake - "Organise" Organise, every other day I organise
Organise, every other day I organise
Some of us are wise, every other person over wise
O logbon ju, o gbon, o gbon, o gbon, Iwo lo gbon ju
Agbogbon ju, ogbon,...
Runtown - "Energy" It's Del'B on the beat
I will give you what you wanting
Baby come and chop my money eh
Baby back to the dance thing
Baby this no be joke thing o
Sound God give you want you wanting
All these niggas...
Kizz Daniel - "Eh God (Barnabas)" Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo
Dear father in heaven
'Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na...