"Eh God (Barnabas)" lyrics
"Eh God (Barnabas)"
Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo
Dear father in heaven
'Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na father
Say me I don busy my call
I won focus on you, on GOD
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I get God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Me I get sense
I get God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah! Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Dear father in Heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club
Gucci for cloth
Land for 'Port
Make dem no mind me yanga
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah! Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Writer(s): Anidugbe Oluwatobiloba
- AZLyrics
- K
- Kizz Daniel Lyrics
You May Also Like
KiDi - "Odo (Ɔdɔ) (Remix)" KiDi, Mayorkun and Davido
KiDi, Mayorkun, baby, oh ye ye
Ye, it's Davido, yes sir
See me I no get 30 billion odo yewu
But a get so much love to give you
A get so much love to give you
Oh na na na na...
2Baba - "Opo" Po po
Body yen, po po
Body yen ko po
Baby tell me this your body yen, po po
Body yen ko
Baby tell me this your body yen, po po
Body yen o po, mi o mo pe o ma fe toyi, po po
Body yen opo
The minute...
Ayo Jay - "Let Him Go" Girl you're a diamond
Girl you're a star
So any other man that hurt you
You don't want to fight
You put the time in (time)
You played your part
So any man that lost you didn't know
So nobody fine...
Patoranking - "Abule" Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind
Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with...
Olamide - "Loading" O shock won ba kan
Badboytimz in the building
Spiritual ginger!
Loading loading loading loading (Are you a loader)loading
Owo loading ding ding loading
Loading loading loading loading
Owo loading...