"Champion" lyrics

"Champion"

I reign
I reign
I reign
I reign
Ah ah ah ah...

Kukuruku

Ah ah ah ah...

Everyday me fast and pray
And anytime wey me climb on the stage
All of dem appreciate
Ah, to all the ones me not can date
No hard feelings me nuh dey fight them
I still appreciate

Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Aah...

When me blow e shock dem face
For this game I be the only Ruger
Nobody fi take my place
Lemme make things clear
Me go nowhere me here to stay
So badman all of them got no choice
They must accept my craze
Listen carefully

Told yah, told yah
Told yah, I'ma definitely make it I'ma go far
Oh God, when I dey squart for their house
I dey crash on the sofa
But so far, so far
Jah has been blessing me
Bring out the best in me
This is my destiny

Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Aah...

Who knew, them say de boy wey him mama bin dey fry dundun go blow, just do you
All the guys wey you claim be your gees them go screw you
I remember, say I been dey trek from computer village go Ojodu beggar
See me am a star now, nobody fit stop wetin jah don do oh

Tell me why you vexing
Not yet started I am still testing
Already impressing
Any man wey test me
Teach them a lesson
Thank you for the blessings
Me dey do my ting
I no send any person
Nobody fi tell me, nobody fi tell me

Everyday me fast and pray
And anytime wey me climb on the stage
All of dem appreciate
Ah, to all the ones me not can date
No hard feelings me nuh dey fight them
I still appreciate

Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Aah...
[x2]

Swaps...
Kukuruku


Thanks to Asiwaju, @addam for correcting these lyrics.
Writer(s): Michael Olayinka, Martins Uche
EP: "The Second Wave" (2021)
Ruger - The Second Wave EP cover
Girlfriend
(Deluxe Edition Bonus Track)
WeWe
(Deluxe Edition Bonus Track)
Warning
(Deluxe Edition Bonus Track)
You May Also Like
Fally Ipupa, Flavour & Diamond Platnumz - "Berna Reloaded" Wasafi (Masta) Berna, Berna (Original Mr Flavour) Berna baby see as you fine o Berna baby see as you fresh o Na only monkey go say you no fine Berna Fire baby buru bia le eh Kirikata kirikata mama...
DaVido - "The Best" Original Of Lagos Ahchiii Ge ge Fresh Of lay lay Damn Baddest This bread no be Agege Betty no fit leave a nigga (Shekpe) Ko loun loko s'ita Lai lai Omo temi ko rara Betty no fit hate my mother Ko...
Lyta - "Are You Sure" You know me when I'm drunk I'm really not myself This your love drive me crazy its bad for my health So am I dreaming or it's all just in my head Cause I need something that won't drive me to my...
Rema - "Soundgasm" London Another Banger Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah Mhm-iye, yeah, yeah, yeah Yeah, yeah Sexy love,...
Patoranking - "Celebrate Me" Whayasay If I fail them go laugh me Na my mama na en bath me Them use excuse they slap me Same people when I turn them go yab me Alright Tell me tell me where them dey When I dey hustle I dey try...