"Nine" lyrics
"Nine"
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)
I like wetin I like
I get nine lives e don nearly finish
But I go chop you drink tumbo on top
If I perish I perish
Shey you dey hear me
Be like say I don get wish, hmm
I wan carry all the kele comot
Be like say I selfish
I loose concentration
Concentra' concen'
Wetin you do me so
Shalaye shala'
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger!
Ruger!
Ruger!
Ruger!
I like wetin I like
I get nine wives but e never do me
I go like to add Lovett, Kiki, Valentina and Funmi
Shey dem dey do me
She bring her lawyer come sue me
I carry you come my section you no wan knack
Odabipe you stupid
I loose concentration
Concentra' concen'
Wetin you do me so
Shalaye shala'
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger!
Ruger!
Ruger!
Ruger!
Writer(s): Charles Ezenwa Enebeli, Martins Chukwudi Uche, Michael Olaiyayinka Adebayo
- AZLyrics
- R
- Ruger Lyrics
album:
"RU The World" (2023)
You May Also Like
Boy Spyce - "Nobody" Ooh, ooh, ooh, ooh (Presto made it)
I don't think I'll ever fall for
Nobody
Nobody
But you
Been in love with you for years
But I act like we just friends
I don tire for pretense
Oh, oh
Had to get...
Fave - "Obsessed" You leave, I want to follow you there
You miss a call, my heart e go tear
Me and you
We are
Deeply connected oh oh oh
You say a thing, I hear it different
You get a friend, my heart e don tear
Me and...
Teni - "No Days Off" Genio, where you at my nigga?
Ay, ay, ay, ay, ay, ay, ay o
Ay, ay, ay, ay, ay, ay, ay o
Ay, ay, ay, ay, ay, ay, ay o
I've been shooting hoops on the court with no days off
And you know I put my life...
Maleek Berry - "My Way" Oh la la, baby your way
Oh la la la, mercy
Baby your fantasies, oh my baby
Oh baby your kinda dey, oh ma baby
Swing my way, shorty swing my way
Do this ting our way, baby we fly away
Baby swing my...
Cheque - "Call Me Baby" You so lazy
AP
Look in my eyes
Hmmm mmm mmm
Can I call you baby
I'm in the mood
Come on my cruise
Let me call you baby
I call the shots, you call the shots
Now you a boss, you the one
I'mma make it...